Posted: at | |
| |||||
EVEN SOUTH AFRICA HIV HOME . IS COMPLAINING TOO. HABA. Reply
| |||||
for once, i wish i could hug the government......nice one. Reply
| |||||
Quote from: Zicflex on 7-03-2012 10:01 AM no b small thing o even south africa don get liva 2 deport nigerians. broda no be dem fault because the same oyibo racist policy never remove for south africa constitution and thats why mandela and zuma are powerless,na oyibo constitution dem still dey use.make research for yourself.
| |||||
Quote from: aso4life1 on 7-03-2012 04:09 PM AIDS Country, they should look back and see the big role Nigeria took in supporting them when they were suffering from the whites...INGRATES I know how much wey i country that time,i was in primary four that time,everyday my teacher dey flog me say make i bring 50kobo for apartheid in South Africa,my broda that time,i no even know wetin be South Africa,i no even now wetin be apartheid but i was paying that money every term for them. Our class teacher don flog me and Henry until we begin dey call her madam apartheid south Africa,everybody come copy dey call her that name. Money wey i use chop diet for one week during recreation time,i use dash them. 90 Percent of their citizens are living with HIV/AIDS and they are talking about common yellow card of 500 naria.Foolish people.
| |||||
Quote from: chisparlis on 7-03-2012 03:00 PM i no go fit waist my money dey go South Africa, e better say make i go ashawo house go dey sleep everyday with that money until e finish. ![]() ![]() Abeg wait for me make i go with you joor,i have some cash with me.Wetin we dey go SA go do?
| |||||
gud Reply
| |||||
dem for happy self say we dey come there yeye country Reply
| |||||
Quote from: risma on 8-03-2012 12:26 PM WHEn i heard south african deporting nigerians, because of yellow vacination card, i was mad. how much is the card that nigerians will do fake. i recalled is not above 2k. South africa, is looking for recognition from the western criminal world by treating us, their brothers like we are strangers in AFRICA. NIGERIA remains on top, even in the midst of corrupt leaders. let them stop every friendship gesture between US AND south africa, libya and all these african slavery minded countries, even ghana a little.. and if they dont want to apologize for peace to reign. THEN LET the beef goes on. lets see who will call for help. Me too i dey vex for that shit,because that shit no be shit at all
| |||||
Quote from: Senegal on 7-03-2012 09:47 PM Haba whats haba there , abi you sick too?
| |||||
Quote from: bigchi on 8-03-2012 02:00 PM dem for happy self say we dey come there yeye country For any South African ciztizens comming to Niaja Make our Minister of Health dey re check their HIV statues anytime they enter our airport because they carry the thing for hand dey waka. Upon all the whole money wey them dey chop for Nigeria say na MTN,they still get mouth to deport Nigeria for just a yellow card where as na me born the Killier Disease HIV
| |||||
good not only dem no how to deport people Reply![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
| |||||
At last, South African govt has apologised. Reply
| |||||
abeg make this no start oo naija go suffer cos nigerians in south jail alone is more then S/A residing in nigeria... Replyi like S/A ![]() ![]() ![]()
| |||||
South Africans will loose more if they try it. Reply
| |||||
They know why they apologised Reply
| |||||
guy na so this kind of news i want ..thesame Reply
| |||||
Law of do me i do you Reply
| |||||
Law of do me i do you.. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot