Posted: at | |
| |||||
ok, make our government they sleep. One day Chad will deport Nigerians... Reply
| |||||
Right thing but at the wrong time.I think,and rightly too that the Nigerian government must safe-guard the Nigerians living in South Africa by calling them home before this retaliatory act.Before the American government will strike any country it will first evacuate its citizens from that country.These South Africans have the blood of the Boko Haram running through their veins.Am scared of the safty of the Nigerians living in South Africa.All the same the retaliation is welcomed Reply
| |||||
SOUTH AFRICA NA OYIBO LAND NA ..OUR BLACK BROTHERS AND SISTERS OVER THERE DEM DEY UNDER OYIBO LAW NO SUPRISE OO Reply
| |||||
nice one, good move Reply
| |||||
Common south Africa deporting Nigerians, hiss, wetin go carry me go south, God forbid. Reply
| |||||
Quote from: ucbooo on 8-03-2012 05:31 PM ok, make our government they sleep. One day Chad will deport Nigerians... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() sudan did na
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 8-03-2012 01:49 PM I know how much wey i country that time,i was in primary four that time,everyday my teacher dey flog me say make i bring 50kobo for apartheid in South Africa,my broda that time,i no even know wetin be South Africa,i no even now wetin be apartheid but i was paying that money every term for them. na your school shop that noney oooo.. Our class teacher don flog me and Henry until we begin dey call her madam apartheid south Africa,everybody come copy dey call her that name. Money wey i use chop diet for one week during recreation time,i use dash them. 90 Percent of their citizens are living with HIV/AIDS and they are talking about common yellow card of 500 naria.Foolish people.
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 8-03-2012 01:52 PM Abeg wait for me make i go with you joor,i have some cash with me.Wetin we dey go SA go do? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Actions and Reactions are equal and opposite.... ReplyWho Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
This are few number..........I wonder why Nigerian will have to give SA visa to Nigeria while the knew SA is the largest country in African with HIV / AIDS, if they know there country is batter off why are they coming to Nigeria to stay? Reply
| |||||
Truth be told. When Nigeria deported some Ghanaians the other time did Ghana retaliate? No, so why is Nigeria complaining when South Africa did the same thing Nigeria did to Ghana. Ghana handled their case diplomatically. What Nigeria is doing with SA would not help anybody. Reply
| |||||
Naijapals,as una no wan publish d 1st comment i sent,i go send anoda one and if una like,make una no publish-am again wetin concern me na to dey talk truth. ReplyThis action naija govt took against souti pple dey very very gud shaa but i go happi well well if dem begin do-am to asian pple more especially d thailand pple bicos dis yeye pple dey treat us like animal 4 dem country so,if una start to do dem d same dem dey do us,d equation go balance nah and i promise una say efry sunday i go kill 2 namas {cow} 4 una.Upon d naija embassy wey dey dia,still our pple dey quench like fire steady,nobody dey talk anything so,make una hear my voice loud and clear bicos una pple dey die in d hands of dis wicked pple ooooooo.
| |||||
E-eeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeewoooooooooooooooooooooo, God help Nigeria!!! Imagine such a beautiful country and every body is running out due to bad leaders!!! The rich getting richer and the poor getting poorer!!! Odiegwu................... Uwa nka sef!!! Reply
| |||||
they are foolish Reply
| |||||
Quote from: stiwart on 8-03-2012 01:11 PM EVEN SOUTH AFRICA HIV HOME . IS COMPLAINING TOO. HABA. And their Girls no dey wear bra,na only pant them dey were dey waka for road wihout bra,and u fit jum one boby put am for mouth begin suck,na when u dont suck finish cum cumm u go know say the boby no get NAFDAC REG number,that time u don cary am
| |||||
Quote from: stiwart on 8-03-2012 01:11 PM EVEN SOUTH AFRICA HIV HOME . IS COMPLAINING TOO. HABA. And their Girls no dey wear bra,na only pant them dey were dey waka for road wihout bra,and u fit jum one boby put am for mouth begin suck,na when u dont suck finish cum cumm u go know say the boby no get
| |||||
The issue was suppose to be an amicably one. Let the south africa government pay the due that will be levied on the issue and also other Replydiscussion should be closed.
| |||||
Very good Reply
| |||||
Good action! do me, i do u. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)