They should also demand apology from Germany, Holland, Spain,France, Canada, U.K, Australia. Austria, Italy, etc, for their inhumane treatment of Nigerians. bros..i don't think any of the western world u have mentioned need to apologised to Nigeria but deportation of Nigerian's. because if u look at it yourself u will see that Nigerian's that r deported from those places u mentioned are people with criminal case or not documents....and these are normal immigration rules...in the case of SA, they did that because they want to and not because the Nigerian's in question does not meet up their immigration rules. full-stop Posted: at 8-03-2012 08:09 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ZION7ZION at 8-03-2012 08:09 PM (13 years ago) (m) dey for no beg, idiots, people weh we deh feed wen oyibo dey carry dem play kalukalu, now deh don mature,wan come deh rub shoulders with Naija, b4 dey enter, they need to show their HIV free certificate, then Cancer free cert, yellow ,green, blue fever clearance. yeye people Posted: at 8-03-2012 08:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
habilaabel at 8-03-2012 08:11 PM (13 years ago) (m) Bloody lairs so just because Good Luck is on a photo with with south African Pre. that does not mean you guys should jst star to post Frobisher  , pls mind the kind of post you publish abeggggggggggggggg Posted: at 8-03-2012 08:11 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
divyne at 8-03-2012 08:11 PM (13 years ago) (f) WHO MAD THEM THE GIANT OF AFRICA? POSTER ARE U OK ?
[/pre] Can u explain to us why u are asking this question or rather What is the essence of this sort of question? I think u are not living in this World cos if u are u wouldnt ask this foolish question or maybe u are a SA and u think by posting such a comment that u will intimidate us on NP.......... Abey bros check very well cos we are Nigerians and every Nigerian is BOLD!!!! not some easily intimidated set or bunch of humans like SOUTH-AFRICANS  Posted: at 8-03-2012 08:11 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
stiwart at 8-03-2012 08:12 PM (13 years ago) (m) teach them a hard lessons , idiots , if not for because of my good friend , pa Mandela, i would have order the thunder to destroys them right now
Ajanni i know u very well hahaha, no bi say u talk am , if not mandela , na BOKO fine boys u for don send them , since thr ear no de hear something
Posted: at 8-03-2012 08:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Merlin at 8-03-2012 08:15 PM (13 years ago) (m) dey for no beg, idiots, people weh we deh feed wen oyibo dey carry dem play kalukalu, now deh don mature,wan come deh rub shoulders with Naija, b4 dey enter, they need to show their HIV free certificate, then Cancer free cert, yellow ,green, blue fever clearance. yeye people Gbam!!!  No mind the animals!!! Posted: at 8-03-2012 08:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo77 at 8-03-2012 09:04 PM (13 years ago) (m) dey for no beg, idiots, people weh we deh feed wen oyibo dey carry dem play kalukalu, now deh don mature,wan come deh rub shoulders with Naija, b4 dey enter, they need to show their HIV free certificate, then Cancer free cert, yellow ,green, blue fever clearance. yeye people  , i followed pay apatheid relieve money, even ma elder brother that time the follow sing for TV to help them, like yeyeyeyeyeye freee mandelah, with reggae movement no be small, wll i know say those immigration at service na criminals Posted: at 8-03-2012 09:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 8-03-2012 09:14 PM (13 years ago) (m) i sing my own la la la la la la la yeh yeh yeh yeh free mandela.I no even know the reason why i dey sing the music self that time Posted: at 8-03-2012 09:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 8-03-2012 09:16 PM (13 years ago) (m) ""apartheid south Africa""
I know how much wey i contribute that time,i was in primary four that time,everyday my teacher dey flog me say make i bring 50kobo for apartheid in South Africa,my broda that time,i no even know wetin be South Africa,i no even now wetin be apartheid but i was paying that money every term for them.
Our class teacher don flog me and Henry until we begin dey call her madam apartheid south Africa,everybody come copy dey call her that name. Money wey i use chop diet for one week during recreation time,i use dash them.
90 Percent of their citizens are living with HIV/AIDS and they are talking about common yellow card of 500 naria.Foolish people.
For any South African ciztizens comming to Niaja Make our Minister of Health dey re check their HIV statues anytime they enter our airport because they carry the thing for hand dey waka.
Upon all the whole money wey them dey chop for Nigeria say na MTN,they still get mouth to deport Nigeria for just a yellow card where as na dem born the Killier Disease HIV Posted: at 8-03-2012 09:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ZION7ZION at 8-03-2012 09:25 PM (13 years ago) (m) yeye people after killing the music career of Naija reggae musicians we carry dier condition shine, now dem dey insult Naija Posted: at 8-03-2012 09:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
war wounds, evry soldier have a story to tell! Posted: at 8-03-2012 09:27 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Idowut at 8-03-2012 09:29 PM (13 years ago) (m) Good, na we be them papa, Our govt should improve on srandard of living Posted: at 8-03-2012 09:29 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
amric at 8-03-2012 09:51 PM (13 years ago) (f)
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 8-03-2012 09:51 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
proly at 8-03-2012 10:30 PM (13 years ago) (f) nope they 4 wait rubish Posted: at 8-03-2012 10:30 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kalven at 8-03-2012 10:33 PM (13 years ago) (m) lol....malaysia wey i wan run commot na em u wan troli person come.....laff wan kill me...lol
o boy malaysia na place to leave you wan kill person Posted: at 8-03-2012 10:33 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kalven at 8-03-2012 10:47 PM (13 years ago) (m) Admission into malaysia university is available.masters,degree,certificate program.contact me for details. [email protected]so you wan use your flo nigerian start this you scam abi you no see oyibo again Posted: at 8-03-2012 10:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 8-03-2012 10:52 PM (13 years ago) (m) YES na, he asked stupid question,though u re not a nigeria, dont u know nigeria si giant of africa including ur country chad?
you sick , you that biafra reminants Posted: at 8-03-2012 10:52 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
mkpume22 at 8-03-2012 10:55 PM (13 years ago) (m) nawao Posted: at 8-03-2012 10:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 8-03-2012 10:56 PM (13 years ago) (m) Reply |
freddammy at 8-03-2012 10:58 PM (13 years ago) (m) After all the bluffing so na mouth dem dey make not knowing dem no get liver..... haaaaaaaaaaaaaaaaah Posted: at 8-03-2012 10:58 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |