Word Game (Page 10)

Date: 16-03-2012 5:58 am (12 years ago) | Author: Shydaimma
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 30
- Shydaimma at 25-07-2012 11:27 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Tongue Tongue Tongue

Posted: at 25-07-2012 11:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 25-07-2012 11:48 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-07-2012 11:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 25-07-2012 11:53 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 25-07-2012 11:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 26-07-2012 12:15 AM (11 years ago)
(f)
no make i vex!! you must retrive your carrot from going after my man!! Angry Angry
Posted: at 26-07-2012 12:15 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 26-07-2012 12:28 AM (11 years ago)
(f)
no be me cause am na..na him come collect am. na ur man so abeg make u get my carrot bck for me...Na me suppose dey vex for here sef

Posted: at 26-07-2012 12:28 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 26-07-2012 09:10 AM (11 years ago)
(f)
how that 1 take concern me?? na my man steal your carrot?? no be your carrot(experTbright) way dey follow my man?
Posted: at 26-07-2012 09:10 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 26-07-2012 10:58 AM (11 years ago)
(f)
 Angry Angry na lie jor. Carrots no fit walk Angry

Posted: at 26-07-2012 10:58 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 26-07-2012 01:51 PM (11 years ago)
(f)
ok make him lie down!! Angry Angry Angry Angry
Posted: at 26-07-2012 01:51 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 27-07-2012 12:56 AM (11 years ago)
(f)
 Grin tell him na..na me go lie dwn? no be him? Angry Angry

Posted: at 27-07-2012 12:56 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 27-07-2012 09:37 AM (11 years ago)
(f)
weather na you go lie down,or him go lie down e no matter!!! cause carrot go still enter hole!! Angry Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 27-07-2012 09:37 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 27-07-2012 09:39 AM (11 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed sorry e be like say i dun miss road..Okada okada stop

Posted: at 27-07-2012 09:39 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-07-2012 10:47 AM (11 years ago)
(m)
which okada na lie come back hia b4 i count 1 to 3 so u and mizcollins1 dey do competition on my carrot wey i take trick collect 4 una hand abi becos of say i dey sleep 2ofuna con dey take my carrot dey play 4 hia abi make una no worry but yew  Roll Eyes na trek u go trek reach house 2day bet it u never see anytn

Posted: at 27-07-2012 10:47 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 27-07-2012 10:53 AM (11 years ago)
(f)
aBEG No be mi o. Na Mzc say make we go thief am n me i follow go Undecided. Hold her o now can i pass? Okada wait am comin

Posted: at 27-07-2012 10:53 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-07-2012 10:58 AM (11 years ago)
(m)
na lie no be only okada go wait train go soon join am whether na mizcollins oo or mizco i no wan know come bak hia i never finish with yu

Posted: at 27-07-2012 10:58 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-07-2012 10:59 AM (11 years ago)
(m)
abeg una go eat fufu?  Huh?

Posted: at 27-07-2012 10:59 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 27-07-2012 11:07 AM (11 years ago)
(f)
 u pound fufu? weytin u dey wait na..u dey ask? abeg bring am...hope say meat dey inside cos i no fit share hunger dey wire me here since...na only carrot n cucumber i dey chop here since..Oh sorry no be me chop ur carrot na Mzco

Posted: at 27-07-2012 11:07 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-07-2012 11:21 AM (11 years ago)
(m)
i don die

Posted: at 27-07-2012 11:21 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 27-07-2012 11:25 AM (11 years ago)
(f)
which kind yoke be dis na...where de fufu...die weytin..get up jor see ur stomach..hope ssay u neva finish am

Posted: at 27-07-2012 11:25 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 28-07-2012 01:20 PM (11 years ago)
(m)
no min am too greedy , em just born yesterday

Posted: at 28-07-2012 01:20 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 29-07-2012 03:35 AM (11 years ago)
(f)
 Grin

Posted: at 29-07-2012 03:35 AM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 30

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Renowned Rapper Odumodublvck Opens Up About Drug Use During His UnderG Days At UNILAG (Video)

  2. Six ACU Students Arrested For Beating Mate, Alex Timileyin To Death Over Phone Theft

  3. BREAKING! Tragedy Strikes As Mosque Collapses During Prayers In Lagos

  4. Man, Etinosa Aiguokun Arrested For Killing Father & Stepmother With Pestle In Edo State

  5. Police Apprehend Armed Robbery Suspect, David Samuel In Nasarawa State

  6. TRAGIC LOSS! Two Kogi Students Killed By Terrorists Over Failure To Pay Ransom

  7. Renowned Nigerian Comedian, Destalker Reveals Shocking Reason For Quitting As A Pallbearer


THIS WEEK
  1. Footballer,Kayode Olanrewaju's 3 Children Allegedly Belongs To Pastor Adegboyega As DNA Reveals

  2. Footballer,Kayode Olanrewaju's Wife, Dora Breaks Silence On Allegations Of Paternity Fraud

  3. Tensions Rise As South Africans Celebrate The Killings Of Six Nigerians In Viral Video

  4. Harrysong Threatens To Expose Evil Deeds Done By His Ex-Wife, KCee, Destiny Etiko & Her Mother

  5. "It Is Not By Being Muscular"-Blessing Okoro Threatens To Beat Up Verydarkman Amid Ongoing Feud

  6. Amsterdam Police Detain Singer, Nicki Minaj For "Carrying Drugs" (Videos)

  7. Deposed Emir Of Kano, Aminu Ado-Bayero, Breaks Silence Over Emirate Dispute

  8. Zack Orji Reflects On How His Marriage Nearly Crashed Due To Movie Scene With Eucharia Anunobi

  9. Flood Ravages INEC Office In Benin, Damages Voter Registration Equipment (Photos)

  10. Mystery Surrounds Young Lady's Bizarre Behavior After Being Dropped By Roadside In Ibadan (Vid)


TOP MEMBERS: