I Cannot Marry An Igbo Man Because They Are Too Nosy - Tonto Dikeh (Page 38)

Date: 01-04-2012 1:51 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 35 36 37 [38] 39 40 41 ... 143
- HOPEA23 at 2-04-2012 12:08 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on  2-04-2012 12:07 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes..u don come oooooo..how u dey  nah.. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
I dey how far?

Posted: at 2-04-2012 12:08 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Tomnwakor at 2-04-2012 12:08 PM (12 years ago)
(m)
no igbo man can even look at her
who knows her
Posted: at 2-04-2012 12:08 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 2-04-2012 12:10 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  2-04-2012 12:08 PM
I dey how far?
whatsup . Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ..wetin dey happen for your side ,,,
Posted: at 2-04-2012 12:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 2-04-2012 12:11 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Tomnwakor on  2-04-2012 12:08 PM
no igbo man can even look at her
who knows her
Abeg bone this talk...u just wants to be notic...if she comes to you now ..u go dey lick her legs or the big toe make she nor leave you..u go dey worship her now....u just want to fit in ...Abeg e nor fit you tho.

Posted: at 2-04-2012 12:11 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 2-04-2012 12:12 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on  2-04-2012 12:10 PM
whatsup . Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ..wetin dey happen for your side ,,,
Nothing just be me....sup with you?

Posted: at 2-04-2012 12:12 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mechimarine at 2-04-2012 12:13 PM (12 years ago)
(m)
see who d talk.......bad market.........no reasonable born and brought up igbo can ever ask u out for a date not to talk about marriage......no space for u again in igbo land cos ur shit don  full everywhere d smell.....big fool Tongue
Posted: at 2-04-2012 12:13 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- HOPEA23 at 2-04-2012 12:15 PM (12 years ago)
(f)
Igbo if una so much hate Edo....make una inform una rest igbos wa dey Benin make dem pack comot go their land na...make una leave Edo for us...Edo nor good but na there una come dey base..Edo nor good na there road una dey cross go una God forsaking village...hisses bushshit.

Posted: at 2-04-2012 12:15 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mechimarine at 2-04-2012 12:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  2-04-2012 12:12 PM
Nothing just be me....sup with you?
yeah we know....birds of dsame feather......hope ur guy is from benin too Grin
Posted: at 2-04-2012 12:18 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- FinlandGuy at 2-04-2012 12:19 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  2-04-2012 12:15 PM
Igbo if una so much hate Edo....make una inform una rest igbos wa dey Benin make dem pack comot go their land na...make una leave Edo for us...Edo nor good but na there una come dey base..Edo nor good na there road una dey cross go una God forsaking village...hisses bushshit.

So the Edo wey dey for Ibo where dem go pack go na hahahahahahhahahaha.U no sabi greet again Abi.Na because of us i dey talk all these insult ,if not you hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm. I for don vex.

Whats ups how is ur end naaa
Posted: at 2-04-2012 12:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- arsenal123 at 2-04-2012 12:19 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: mechimarine on  2-04-2012 12:13 PM
see who d talk.......bad market.........no reasonable born and brought up igbo can ever ask u out for a date not to talk about marriage......no space for u again in igbo land cos ur shit don  full everywhere d smell.....big fool Tongue


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 2-04-2012 12:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 2-04-2012 12:19 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  2-04-2012 12:12 PM
Nothing just be me....sup with you?
i dey eat ..i dey come..
Posted: at 2-04-2012 12:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 2-04-2012 12:19 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  2-04-2012 10:40 AM
Most Benin guys here are smiling over this girls speech,some are mocking Ibo guys here.But if they reason well,they will know that this girl Tonto Dikeh has insulted them indirectly by saying that Edo guys does not care about how their wife make money and they do not look into their wives affairs.

Jealousy comes as a result of love and out love marriage comes in,if your man,boyfriend,husband is not jealous or does not care about what you do,about your affairs,it means there is no love and the marriage is meaningless which always lead to broken homes that later affect the lives of the kids,where the mother lives separate life and the father life separate life and their kids as well,then the union is said to be Null and Void.

Tonto is indirectly telling us that even after getting married to this man,she can still flirt around,sleep with men to make money and this Edo guys does not care And it seems to me from her speech that it is only Ibo that cares for their wife and wants to know how their wives lives
their live,make money.




Why using indirect to insult Benin guys...? I'm not stupid u are using indirect in the sense that people will think u are not tribalistic ..come on man..just use direct instead of this..

My Ibo guys,Kudus to "Us" this is a good credit and remark to us,i do not see it as insult either.We do not tolerate infidelity in our marriage.

Miss Tonto Dikeh i wish you Good luck with your Benin Lover but be ready to receive beating everyday.


Posted: at 2-04-2012 12:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 2-04-2012 12:21 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  2-04-2012 12:19 PM
So the Edo wey dey for Ibo where dem go pack go na hahahahahahhahahaha.U no sabi greet again Abi.Na because of us i dey talk all these insult ,if not you hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm. I for don vex.

Whats ups how is ur end naaa

Nah Edo nor go fit dey Igbo ....
Hmmm am good and you?

Posted: at 2-04-2012 12:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- arsenal123 at 2-04-2012 12:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  2-04-2012 12:15 PM
Igbo if una so much hate Edo....make una inform una rest igbos wa dey Benin make dem pack comot go their land na...make una leave Edo for us...Edo nor good but na there una come dey base..Edo nor good na there road una dey cross go una God forsaking village...hisses bushshit.

YOU NO BASE 4  ANODA MAN COUNTRY? YOU NO DEY PASS ANODA MAN ROAD B4 U ENTER UR GOD FORSAKING VILLAGE? NO VEX NA QUIZ I ASK OOOOOOOO......
Posted: at 2-04-2012 12:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 2-04-2012 12:24 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: mechimarine on  2-04-2012 12:18 PM
yeah we know....birds of dsame feather......hope ur guy is from benin too Grin
Ewwww listen i am not a fan of tonto , but for y'all to insult Edo people hahahah "....... I nor go keep quite.. Tho because Edo guys know how to cares for their woman...they put their woman first...

Posted: at 2-04-2012 12:24 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FinlandGuy at 2-04-2012 12:24 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  2-04-2012 12:21 PM
Nah Edo nor go fit dey Igbo ....
Hmmm am good and you?

I am fine,i don talk am here since say na because of person like you,i det tolerate all these insult from your people,because me and you na one.I no fit insult you for any reason i was just saying what Tonto said and nothing more,i don separate fight here tire.
Posted: at 2-04-2012 12:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 2-04-2012 12:25 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: arsenal123 on  2-04-2012 12:22 PM
YOU NO BASE 4  ANODA MAN COUNTRY? YOU NO DEY PASS ANODA MAN ROAD B4 U ENTER UR GOD FORSAKING VILLAGE? NO VEX NA QUIZ I ASK OOOOOOOO......
I am not hating on them same way you are hating on Edo....

Posted: at 2-04-2012 12:25 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 2-04-2012 12:29 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  2-04-2012 12:24 PM
I am fine,i don talk am here since say na because of person like you,i det tolerate all these insult from your people,because me and you na one.I no fit insult you for any reason i was just saying what Tonto said and nothing more,i don separate fight here tire.
Bro.s honestly speaking I read your comment but you are using indirect to run insult on Edo ..yea I am not that slow..anyway..I am not a fan of tonto...and I hate the ways she insulted her home land if she did..(I don't really trust this poster that much..he's full of stories) but for your people to start first and be insulting Edo ..hahah that one nor good...they are actually proving  is  right.

Posted: at 2-04-2012 12:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- arsenal123 at 2-04-2012 12:31 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  2-04-2012 12:25 PM
I am not hating on them same way you are hating on Edo....

WHO SAID SO?
Posted: at 2-04-2012 12:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 2-04-2012 12:31 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: HOPEA23 on  2-04-2012 12:29 PM
Bro.s honestly speaking I read your comment but you are using indirect to run insult on Edo ..yea I am not that slow..anyway..I am not a fan of tonto...and I hate the ways she insulted her home land if she did..(I don't really trust this poster that much..he's full of stories) but for your people to start first and be insulting Edo ..hahah that one nor good...they are actually proving that tonto   is  right.

Posted: at 2-04-2012 12:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 35 36 37 [38] 39 40 41 ... 143

fire TRENDING GISTS fire