warri rats (boss)= men the these jankoliko rats dem feel say dem fit cage us for fight we when get experience and strong bone.they nor know say who nor go nor know their fada left lap dem go soon die open yanch nana.ukrakpo oghenepoyoyo bring the bongafish and tiko make we chew before we enta battle.
Lagos rats(boss)= wow those local low specimen of rats thinks they can defeat us.we got technology to wipe them off,they aint even well educated men.they are all brawl and no brains.hey Thompson bring salad with chicken for the men to eat also provide air conditions in their vests i want them to be strong n comfy before entering battle
porthacourt rats(boss)=what men i cant belive dose rats wen nor get swagg or effizzy wan fight us.wen only our outfit go make them faint,i just dey pity dem.guy don black da effizzy prince abeg go the most expensive botique go buy clothes for our army.then come back make we go flex before battle.we go muder dose other rats with our flawless swagg.
WHO GO WIN
Posted: at 13-04-2012 09:25 PM (13 years ago) | Newbie
chummyli at 13-04-2012 09:32 PM (13 years ago) (f)
Poster na ur AREA rats naa
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 13-04-2012 09:32 PM (13 years ago) | Hero