olodo...wen ur grappa tell u say make u go sch u no gree...ur grappa tell u say e no what make u mess up like e mess up becos wen e own papa die e no fit afford biro wey dem take write e papa death certificate not 2 talk of affording cofin.. no buriah no ceremony..na inside hospital e papa die and na dere dem bury am....na big up ur grappa do...becos no body gree carry ur grappa put 4 cofin ....2 B CONTINUUE on request....
omateseye,abeg i wan ask if u b business man