simdi at 16-03-2009 11:45 PM (16 years ago) (f)
DIS IS MORE OF A QUESTION THAN A JOKE.......
ASSUMING U[A GIRL],WENT TO A CHURCH SERVICE WITH UR PARENTS AND GRAND POPSY AND MOMSY AND UNCLE AND AUNTY... THE PASTOR WAS THEN INTERVENED SPIRITUALLY OR HAD A REVELATION AND HE SAID; 'D HOLY SPIRIT HAS JUST ASKED ME 2 SAY A SPECIAL PRAYER 4 D VIRGINS HERE,PLS MAY D WHOLE VIRGINS IN DIS CHURCH COME INFRONT OF THE ALTER AND RECEIVE UR PRAYERS,A HEAVY PUNISHMENT SHALL BEFALL WHOMEVER LIES' WETIN U GO DO?
Post Reply
Posted: at 16-03-2009 11:45 PM (16 years ago) | Newbie
lol..make i first ask u....u be vergin...
Posted: at 17-03-2009 12:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 17-03-2009 03:14 AM (16 years ago) (m)
I 4 4lo ask but i sure say u no go reply cs na lik Once in a month u dey go online n by dat time ds post go don dey 4 trash.
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 17-03-2009 03:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply ironlady at 17-03-2009 03:52 AM (16 years ago) (f)
i go ask first dhey d pastor kolo ni wetin hin dey ask virgin make dem come front for...oshi pastor
Posted: at 17-03-2009 03:52 AM (16 years ago) | Hero
Reply omatseye at 17-03-2009 06:38 AM (16 years ago) (m)
CHIE...
Posted: at 17-03-2009 06:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply ironlady at 17-03-2009 07:04 AM (16 years ago) (f)
wetin no be true i talk
Posted: at 17-03-2009 07:04 AM (16 years ago) | Hero
Reply omatseye at 17-03-2009 07:05 AM (16 years ago) (m)
NA LIE U TALK SHAAA...
Posted: at 17-03-2009 07:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply ironlady at 17-03-2009 07:32 AM (16 years ago) (f)
how is it a lie ooo
Posted: at 17-03-2009 07:32 AM (16 years ago) | Hero
Reply omatseye at 17-03-2009 07:33 AM (16 years ago) (m)
y u go say pastor don kolo?
Posted: at 17-03-2009 07:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply ironlady at 17-03-2009 07:33 AM (16 years ago) (f)
bcos his not doing wat GOD ask him to do
Posted: at 17-03-2009 07:33 AM (16 years ago) | Hero
Reply omatseye at 17-03-2009 07:35 AM (16 years ago) (m)
hw u take knw se u b prophetess?
Posted: at 17-03-2009 07:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply ironlady at 17-03-2009 07:35 AM (16 years ago) (f)
i am omo pastor u no know
Posted: at 17-03-2009 07:35 AM (16 years ago) | Hero
Reply Gwhy at 17-03-2009 07:38 AM (16 years ago) (m)
i go ask first dhey d pastor kolo ni wetin hin dey ask virgin make dem come front for...oshi pastor
u b VIRGIN?
O ya answer na?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 17-03-2009 07:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply omatseye at 17-03-2009 07:41 AM (16 years ago) (m)
so pray 4 us
Posted: at 17-03-2009 07:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 17-03-2009 07:45 AM (16 years ago) (m)
Omatseye so since al ds dayz r sense neva mature?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 17-03-2009 07:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply ironlady at 17-03-2009 07:53 AM (16 years ago) (f)
i go ask first dhey d pastor kolo ni wetin hin dey ask virgin make dem come front for...oshi pastor
u b VIRGIN?
O ya answer na?
u self don kolo....
so pray 4 us
better pray 4 urself
Posted: at 17-03-2009 07:53 AM (16 years ago) | Hero
Reply omatseye at 17-03-2009 07:54 AM (16 years ago) (m)
i no get problem na?
Posted: at 17-03-2009 07:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 17-03-2009 07:55 AM (16 years ago) (m)
i go ask first dhey d pastor kolo ni wetin hin dey ask virgin make dem come front for...oshi pastor
u b VIRGIN?
O ya answer na?
u self don kolo....
so pray 4 us
better pray 4 urself
u don answer my questn.
I go come ur house come tel ur folks say u no b V.......... Na.
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 17-03-2009 07:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply omatseye at 17-03-2009 08:49 AM (16 years ago) (m)
NA WHERE DEM TAKE BORN U....E B LIKE SAY UR BIRTH SUSPENSE UR FAMILY FROM BATHROOM BECOS AS SMALL AS U ARE NA ONLY U DEM DEY BATH WEN U DEY SMALL NA FROM UR BODY DEY COMOT OFFENSIVE ODOUR WEY DEY TAKE DEY KILL RAT 4 UR HOUSE....GWHY B VERY CAREFUL....
Posted: at 17-03-2009 08:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Omatseye so since al ds dayz r sense neva mature?
Omatseye sense no go fit mature lai lai, Hin brain don soak, awaiting final fermentation!!!!
Posted: at 17-03-2009 10:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply