KISS ME QUICK

Date: 02-03-2009 7:14 am (16 years ago) | Author: emmaunel
[1] 2 3
- at 2-03-2009 07:14 AM (16 years ago)
(m)
abeg somebody ,anybody come kiss me .l go give u one million abeg.l carry god beg u

Posted: at 2-03-2009 07:14 AM (16 years ago) | Newbie
- sexydamy at 2-03-2009 07:55 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: mosthandsometob on  2-03-2009 07:14 AM
abeg somebody ,anybody come kiss me .l go give u one million abeg.l carry god beg u
[/quot
wey the money make i see..........make u go watch ur maggot mouth
Posted: at 2-03-2009 07:55 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- kido123 at 2-03-2009 09:25 AM (16 years ago)
(m)
no one is kissing u again bcos u don old na?.... see ya wrinkled face ..... i no dey kiss.. carry go..
Posted: at 2-03-2009 09:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- simdi at 2-03-2009 10:00 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: kido123 on  2-03-2009 09:25 AM
no one is kissing u again bcos u don old na?.... see ya wrinkled face ..... i no dey kiss.. carry go..
kido,dis ur big head wey dey sef,i beta make i kiss dat guy dan kissing u
Posted: at 2-03-2009 10:00 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Kristiantus at 2-03-2009 10:16 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: simdi on  2-03-2009 10:00 AM
Quote from: kido123 on  2-03-2009 09:25 AM
no one is kissing u again bcos u don old na?.... see ya wrinkled face ..... i no dey kiss.. carry go..
kido,dis ur big head wey dey sef,i beta make i kiss dat guy dan kissing u
i don die..... chie..... na kido you dey call big head.... make you kneel down there first..... where all the elders dem dey.... chie,  Angry simdi abi wetin you call yourself, dem supose to go examine u for ARO.....
Posted: at 2-03-2009 10:16 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- kido123 at 2-03-2009 10:50 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: simdi on  2-03-2009 10:00 AM
Quote from: kido123 on  2-03-2009 09:25 AM
no one is kissing u again bcos u don old na?.... see ya wrinkled face ..... i no dey kiss.. carry go..
kido,dis ur big head wey dey sef,i beta make i kiss dat guy dan kissing u

wey ya own head na make we see? abi yu sef follow act for 'face off'? i beg no kiss me as i know no whether yu resemble monkey or not.... but make yu kneel down there first make i look for my koboko... Grin Grin
Posted: at 2-03-2009 10:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 2-03-2009 11:01 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  2-03-2009 10:50 AM
Quote from: simdi on  2-03-2009 10:00 AM
Quote from: kido123 on  2-03-2009 09:25 AM
no one is kissing u again bcos u don old na?.... see ya wrinkled face ..... i no dey kiss.. carry go..
kido,dis ur big head wey dey sef,i beta make i kiss dat guy dan kissing u

wey ya own head na make we see? abi yu sef follow act for 'face off'? i beg no kiss me as i know no whether yu resemble monkey or not.... but make yu kneel down there first make i look for my koboko... Grin Grin
Cheesy Cheesy Cheesy  Grin Grin Grin
Posted: at 2-03-2009 11:01 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- kido123 at 2-03-2009 11:55 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  2-03-2009 11:01 AM
Quote from: kido123 on  2-03-2009 10:50 AM
Quote from: simdi on  2-03-2009 10:00 AM
Quote from: kido123 on  2-03-2009 09:25 AM
no one is kissing u again bcos u don old na?.... see ya wrinkled face ..... i no dey kiss.. carry go..
kido,dis ur big head wey dey sef,i beta make i kiss dat guy dan kissing u

wey ya own head na make we see? abi yu sef follow act for 'face off'? i beg no kiss me as i know no whether yu resemble monkey or not.... but make yu kneel down there first make i look for my koboko... Grin Grin
Cheesy Cheesy Cheesy  Grin Grin Grin


na monkey head wey im get na.... Grin Grin
Posted: at 2-03-2009 11:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 2-03-2009 12:24 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  2-03-2009 11:55 AM
Quote from: Kristiantus on  2-03-2009 11:01 AM
Quote from: kido123 on  2-03-2009 10:50 AM
Quote from: simdi on  2-03-2009 10:00 AM
Quote from: kido123 on  2-03-2009 09:25 AM
no one is kissing u again bcos u don old na?.... see ya wrinkled face ..... i no dey kiss.. carry go..
kido,dis ur big head wey dey sef,i beta make i kiss dat guy dan kissing u

wey ya own head na make we see? abi yu sef follow act for 'face off'? i beg no kiss me as i know no whether yu resemble monkey or not.... but make yu kneel down there first make i look for my koboko... Grin Grin
Cheesy Cheesy Cheesy  Grin Grin Grin


na monkey head wey im get na.... Grin Grin
  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 2-03-2009 12:24 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- kido123 at 2-03-2009 12:28 PM (16 years ago)
(m)
careful make ya eye no fall o
Posted: at 2-03-2009 12:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Doshe at 2-03-2009 12:34 PM (16 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 2-03-2009 12:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 2-03-2009 03:54 PM (16 years ago)
(m)
doshe, akokoro abi wetin hang yu for mouth?
Posted: at 2-03-2009 03:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 2-03-2009 04:47 PM (16 years ago)
(f)
make unna relax, @mostuglubouy, no wrry Gwhy go kis u, if Gwhy no kiss u we go send u go KPC
Posted: at 2-03-2009 04:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 2-03-2009 05:11 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  2-03-2009 10:16 AM
Quote from: simdi on  2-03-2009 10:00 AM
Quote from: kido123 on  2-03-2009 09:25 AM
no one is kissing u again bcos u don old na?.... see ya wrinkled face ..... i no dey kiss.. carry go..
y u dey copy oda people kind of replies?Be urself paddy
kido,dis ur big head wey dey sef,i beta make i kiss dat guy dan kissing u
i don die..... chie..... na kido you dey call big head.... make you kneel down there first..... where all the elders dem dey.... chie,  Angry simdi abi wetin you call yourself, dem supose to go examine u for ARO.....


Posted: at 2-03-2009 05:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 2-03-2009 05:16 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: emmymth on  2-03-2009 05:11 PM
Quote from: Kristiantus on  2-03-2009 10:16 AM
Quote from: simdi on  2-03-2009 10:00 AM
Quote from: kido123 on  2-03-2009 09:25 AM
no one is kissing u again bcos u don old na?.... see ya wrinkled face ..... i no dey kiss.. carry go..
y u dey copy oda people kind of replies?Be urself paddy
kido,dis ur big head wey dey sef,i beta make i kiss dat guy dan kissing u
i don die..... chie..... na kido you dey call big head.... make you kneel down there first..... where all the elders dem dey.... chie,  Angry simdi abi wetin you call yourself, dem supose to go examine u for ARO.....

you again? Angry Angry Angry
Posted: at 2-03-2009 05:16 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- kido123 at 2-03-2009 05:18 PM (16 years ago)
(m)
wats goin on here?
Posted: at 2-03-2009 05:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 3-03-2009 09:06 AM (16 years ago)
(m)
wht is going  on here i dey hear abt kiss or watin i dey hear self...someone talk to me b4 i vex..Grin
Posted: at 3-03-2009 09:06 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 3-03-2009 12:38 PM (16 years ago)
(f)
no comment
Posted: at 3-03-2009 12:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-03-2009 10:25 PM (16 years ago)
(m)
who dey ask yu for comment na....
Posted: at 4-03-2009 10:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 4-03-2009 11:24 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: mosthandsometob on  2-03-2009 07:14 AM
abeg somebody ,anybody come kiss me .l go give u one million abeg.l carry god beg u


na wa oh

conji don hol u reach this level?

heheheheh

Posted: at 4-03-2009 11:24 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Nigerian Mum In Germany Cries Out Over Custody Battle: Accuses Authorities of Holding Her Son

  2. “Prove It Or Remove It!” — VeryDarkMan Warns EFCC Over Mugshot Leak With Money Laundering Tag

  3. UK-based Nigerian Woman Accuses Ogun Monarch of Fake Marriage, N195m Fraud

  4. Popular Nigerian Nurse Blasts Mother Over Money, Visa Drama in Viral Facebook Post

  5. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  6. Court Awards Diezani N500m In Secret Libel Case Against Journalist Chude Jideonwo

  7. Nigerian Pastor, Timothy Omotoso In Fresh Legal Storm Over Immigration Violations In S/Africa

  8. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  9. ALLEGED $1,043,000 FRAUD! Supreme Court Overrules Bail For Fred Ajudua, Orders Return To Prison

  10. Group Alleges ₦200m Bribe To Smear Tinubu, Matawalle In Plot To Destabilize Northern Support

  11. POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions