Posted: at | |
| |||||
Quote from: kido123 on 29-01-2009 11:16 AM u no dey hear? i say emma go nite vigil, he neva wake ... shuo!!! u sabi wori person o. .... MY BROTHER D GOAT FIT TRANSFORM INTO EMMA..... ![]() that goat get as he be o, make goat no come tranform .... mmmmnnnnnnhhhh
| |||||
Quote from: baloo on 30-01-2009 12:41 AM na u need am wethin person wan use dis kind goat do Wetin dem dey use goat do b4? ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: rezimero on 2-02-2009 12:01 PM na here you wan sell your market? na so the thing dey chuck you for body reach? U come dey repeat one thing two times, U be Dady showkey? abi you wan take am sing?
| |||||
una never sell dis goat since? Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 2-02-2009 01:01 PM una never sell dis goat since? na emma now! e be like say i go dahs am the thing sef ?
| |||||
Quote from: degreatest2 on 2-02-2009 03:02 PM Quote from: kido123 on 2-02-2009 01:01 PM una never sell dis goat since? na emma now! e be like say i go dahs am the thing sef ?chie!!!!!! i reject this kin goat abi na aguntan watin i fit call am self.. ![]() lol..e be like say the time way the guy wan go steal the car in dey hungry.. ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 3-02-2009 12:25 AM Quote from: degreatest2 on 2-02-2009 03:02 PM Quote from: kido123 on 2-02-2009 01:01 PM una never sell dis goat since? na emma now! e be like say i go dahs am the thing sef ?chie!!!!!! i reject this kin goat abi na aguntan watin i fit call am self.. ![]() lol..e be like say the time way the guy wan go steal the car in dey hungry.. ![]()
| |||||
Quote from: simdi on 2-02-2009 12:07 PM Quote from: kido123 on 29-01-2009 11:16 AM u no dey hear? i say emma go nite vigil, he neva wake ... shuo!!! u sabi wori person o. .... MY BROTHER D GOAT FIT TRANSFORM INTO EMMA.....![]() that goat get as he be o, make goat no come tranform .... mmmmnnnnnnhhhh u know dey respect ya elders,see this newbie oooooo,if no be say u be woman u get luck ooo. ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 3-02-2009 03:12 AM Quote from: simdi on 2-02-2009 12:07 PM Quote from: kido123 on 29-01-2009 11:16 AM u no dey hear? i say emma go nite vigil, he neva wake ... shuo!!! u sabi wori person o. .... MY BROTHER D GOAT FIT TRANSFORM INTO EMMA.....![]() that goat get as he be o, make goat no come tranform .... mmmmnnnnnnhhhh u know dey respect ya elders,see this newbie oooooo,if no be say u be woman u get luck ooo. ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech