Psam 23 In Pigeon English.

Date: 15-03-2016 7:44 pm (8 years ago) | Author: victor matt
[1] 2
- at 15-03-2016 07:44 PM (8 years ago)
(m)
1. The Lord na my shephard, i dey kampe.

2. E make me sidon for where betta dey
flow and come put me next to stream
make mai bodi thermacool.

3. E panel beat mai soul come spray am
white, come dey lead me dey go through
express road of righteousness sake of Hin
name.

4. Walahi !, if I waka pass where arm
robber, 419 and juju people boku, come
even join okada reach valley of the
shadow of death sef, mai bodi dey inside
cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem
dey like back bone dey comfort me.

5. You don prepare Egusi and Pounded
yam make I chop. All mai enemies dey
look waa waa. You rub me for head wit
vaseline intensive lotion. mai cup na River
Niger wey overflow hin bank.

6. True true, betta life and mercy go gum
mai back till I quench. And man pikin go
tanda for God house from lai lai to lai lai.
GOD ALMIGTHY NA YOU BIKO
AMEN.

Posted: at 15-03-2016 07:44 PM (8 years ago) | Hero
- emma4love3 at 16-03-2016 01:33 AM (8 years ago)
(m)
hahahahah omo the pigon too make sense oob
Posted: at 16-03-2016 01:33 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 16-03-2016 01:36 AM (8 years ago)
(m)
hahahahah omo the pigon too make sense oob
Posted: at 16-03-2016 01:36 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 16-03-2016 11:33 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: onyedika benson on 15-03-2016 08:21 PM
...jst passin by
Buy garri cum oooo
Posted: at 16-03-2016 11:33 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 16-03-2016 11:26 PM (8 years ago)
(m)
Make I no talk too much today
Posted: at 16-03-2016 11:26 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 17-03-2016 03:18 PM (8 years ago)
(m)
wow e make brain o
E panel beat mai soul come spray am
white, come dey lead me dey go through
express road of righteousness sake of Hin
name.
lol
Posted: at 17-03-2016 03:18 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 17-03-2016 03:24 PM (8 years ago)
(m)
Roll Eyes
Posted: at 17-03-2016 03:24 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- samdove28 at 24-03-2016 11:10 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: onyedika benson on 15-03-2016 08:21 PM
...jst passin by
that was cool.... Just they go....
Posted: at 24-03-2016 11:10 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 24-03-2016 11:10 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 16-03-2016 01:36 AM
hahahahah omo the pigon too make sense oob
na so now... I also they feel ham....
Posted: at 24-03-2016 11:10 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 24-03-2016 11:11 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 17-03-2016 03:18 PM
wow e make brain o
E panel beat mai soul come spray am
white, come dey lead me dey go through
express road of righteousness sake of Hin
name.
lol
hmmmmmmmm.... Na you talk ham oooooo... I they come
Posted: at 24-03-2016 11:11 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 24-03-2016 11:33 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 24-03-2016 11:11 AM
hmmmmmmmm.... Na you talk ham oooooo... I they come
na you see am oooo.... I dey go
Posted: at 24-03-2016 11:33 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 24-03-2016 11:34 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 16-03-2016 11:26 PM
Make I no talk too much today
you wey go soon talk..
Posted: at 24-03-2016 11:34 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 25-03-2016 02:22 AM (8 years ago)
(m)
Oooo,, I forget say sabi b u
Posted: at 25-03-2016 02:22 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- samdove28 at 25-03-2016 12:48 PM (8 years ago)
(m)
See this oloriburku wey they follow me talk ooooo... He like say your like wan damage for your face... Don't worry na me do help you with it so it will damage fast...  I knw say you no wan hear word
Posted: at 25-03-2016 12:48 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 26-03-2016 12:27 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 25-03-2016 12:48 PM
See this oloriburku wey they follow me talk ooooo... He like say your like wan damage for your face... Don't worry na me do help you with it so it will damage fast...  I knw say you no wan hear word
you need doctors to treat you
Posted: at 26-03-2016 12:27 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 26-03-2016 06:32 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 17-03-2016 03:18 PM
wow e make brain o
E panel beat mai soul come spray am
white, come dey lead me dey go through
express road of righteousness sake of Hin
name.
lol
...... for inside your inner mind abi...
Posted: at 26-03-2016 06:32 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 27-03-2016 07:02 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 26-03-2016 12:27 AM
you need doctors to treat you
I dey tell u for real,,,  na gbomogbomo doctor go treat am
Posted: at 27-03-2016 07:02 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 27-03-2016 07:05 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 25-03-2016 12:48 PM
See this oloriburku wey they follow me talk ooooo... He like say your like wan damage for your face... Don't worry na me do help you with it so it will damage fast...  I knw say you no wan hear word
C hw u just shot ursef for head...,,, na who start to dey make noise here,, for sure na u b d oloriburku omo ale,, omo ole, omo aje,,, just read wetin u dey write,,, like d imbecile wey dem drop put for nur1
Posted: at 27-03-2016 07:05 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 27-03-2016 02:07 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 27-03-2016 07:02 AM
I dey tell u for real,,,  na gbomogbomo doctor go treat am
correct
Posted: at 27-03-2016 02:07 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 28-03-2016 05:17 PM (8 years ago)
(m)
Konfirm
Posted: at 28-03-2016 05:17 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2