THE DIFFERENCES B/W OYINBO AND NAIJA GIRLS (Page 2)

Date: 04-04-2010 2:25 pm (14 years ago) | Author: Fred
1 [2] 3 4
- docreala at 3-05-2010 08:43 AM (14 years ago)
(m)
@ poster to hook up wif naija girls no be force,if dem no gree u go look for the oyinbo but at least tell us say u try but u no sail tru.
Posted: at 3-05-2010 08:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qualitysmart at 3-05-2010 08:51 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: belindajustins on  4-04-2010 04:37 PM
hissssss
o girl u try 4 dis ur pics o. Sure say na u dey dat pics sha. Peace out.
Posted: at 3-05-2010 08:51 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- qualitysmart at 3-05-2010 08:52 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: belindajustins on  4-04-2010 04:37 PM
hissssss
o girl u try 4 dis ur pics o. Sure say na u dey dat pics sha. Peace out.
Posted: at 3-05-2010 08:52 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Falua at 3-05-2010 09:34 AM (14 years ago)
(m)
THE DIFFERENCES BTW NAIJA AND OYIBO GIRLS                                       1. Naija girls are not so that cheap to useless themselves.     2. In terms of marriage, naija girls are problem, u take care of both wife & her family.                    3. For Oyibo girls, divorce is not new thing to them, if u know u cannot cop with, the next thing dey will request in divorcement.                4. In Naija, it is compulsory dat after marriage, in the next 9 months, the wife must give birth.           5. For oyibo, dey fit concerned abt dat.      6. Naija girls; if know get money 4 hand, u be nobody but oyibo go even take of you if u know phyuked up with.                            7. In terms of marital problem, if u eva laid you hand on oyibo, d next things is that u fit find yourself in jail. But for naija, you can settle dat one within yourselves or within d family.[size=][/size]
Posted: at 3-05-2010 09:34 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- onchedu at 3-05-2010 09:40 AM (14 years ago)
(m)
I think I would just go with the Oyinbo girls being more sincere as in they are more true to themselves. Wetin Oyinbo girl no like she go tell U easy pass naija girl, and wetin she like sef she go tell U too. Dem get independent servers wey dey process info for them. if dem like U dem no too need their gf's to approve U cos dem know say na wetin dem want be that. Most naija girls go first consult with her ancestors sef join before them go decide to start dey like U.
Posted: at 3-05-2010 09:40 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- etiese at 3-05-2010 10:18 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Miss_precious on  3-05-2010 08:37 AM
just becos say you don dey look oyibo for telly you don dey begin type rubbish...ewu
plzz this is one uncivilized mentality with some of us, u dont have to abuse people who air their view you can disagree-but not abuse 
Posted: at 3-05-2010 10:18 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- blings_is_back at 3-05-2010 10:31 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Miss_precious on  3-05-2010 08:37 AM
just becos say you don dey look oyibo for telly you don dey begin type rubbish...ewu

ebi like sey dis one vex u well well............. abeg no vex oh.......lol
Posted: at 3-05-2010 10:31 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 3-05-2010 10:35 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: etiese on  3-05-2010 10:18 AM
Quote from: Miss_precious on  3-05-2010 08:37 AM
just becos say you don dey look oyibo for telly you don dey begin type rubbish...ewu
plzz this is one uncivilized mentality with some of us, u dont have to abuse people who air their view you can disagree-but not abuse 

na my sister u talk to like that?...... take time oh
Posted: at 3-05-2010 10:35 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- etiese at 3-05-2010 10:36 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on  3-05-2010 10:31 AM
Quote from: Miss_precious on  3-05-2010 08:37 AM
just becos say you don dey look oyibo for telly you don dey begin type rubbish...ewu

ebi like sey dis one vex u well well............. abeg no vex oh.......lol
ahh i am not upset at all..... but one problem with some nigerians is not being able to respond to opinion without abusing someone
Posted: at 3-05-2010 10:36 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- blings_is_back at 3-05-2010 10:43 AM (14 years ago)
(m)
its part of the fun we are catching here
Posted: at 3-05-2010 10:43 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- deguzman at 4-05-2010 06:59 AM (14 years ago)
(m)
stupid fun
Posted: at 4-05-2010 06:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Miss_precious at 4-05-2010 08:06 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: etiese on  3-05-2010 10:18 AM
Quote from: Miss_precious on  3-05-2010 08:37 AM
just becos say you don dey look oyibo for telly you don dey begin type rubbish...ewu
plzz this is one uncivilized mentality with some of us, u dont have to abuse people who air their view you can disagree-but not abuse 

if you dont have sense...pls borrow one or buy one..dont come here and paste trash....how many naija gurls have you dated and how many white gurls have you dated...for you to conclude..who made you judge anyway...mcheww


Posted: at 4-05-2010 08:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blesyn003 at 4-05-2010 10:13 AM (14 years ago)
(f)
poster u no well at all
Posted: at 4-05-2010 10:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 4-05-2010 10:20 AM (14 years ago)
(m)
everybody no dey well for ur side..... why?
Posted: at 4-05-2010 10:20 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 4-05-2010 10:30 AM (14 years ago)
(m)
nonsence and little sence
Posted: at 4-05-2010 10:30 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 4-05-2010 10:42 AM (14 years ago)
(m)
ok
Posted: at 4-05-2010 10:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 4-05-2010 11:57 AM (14 years ago)
(f)
I think dguy just summed it all up.............

Posted: at 4-05-2010 11:57 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Jebbe at 4-05-2010 12:20 PM (14 years ago)
(m)
As a Nigerian Black Male I would like to apologise to my 9ja (nubian pricesses) and to my other princesses( white, Asian, Indian and other cultures), that may have found offence in the posters eerrr, limited knowlege of the subject of responsibilty in a relationship.. I know that you all are not naive to the selfishness of some people in relationships but also dont believ that this represent the thinking of most nigerian men
Posted: at 4-05-2010 12:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fabmic at 4-05-2010 12:29 PM (14 years ago)
(m)
dis poster is suffering from psycologitismgycogolisis
Posted: at 4-05-2010 12:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moneyinbrakemi at 4-05-2010 01:46 PM (14 years ago)
(m)
True talk poster!
Posted: at 4-05-2010 01:46 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4