Ciousman at 17-04-2012 11:06 AM (13 years ago) (m)
Destiny may be delayed but can never be denied,so do not be discourage! Posted: at 17-04-2012 11:06 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 17-04-2012 05:54 PM (13 years ago) Posted: at 17-04-2012 05:54 PM (13 years ago) | | |
Reply |
francischi at 17-04-2012 08:36 PM (13 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 17-04-2012 08:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 17-04-2012 11:07 PM (13 years ago) (m) Na nice one sha
na hu open gate for u, oya kneel down, hands up, close ur eyes. mukah abeg gi am 3clean slap, with 1 fried blow. Posted: at 17-04-2012 11:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 18-04-2012 09:17 AM (13 years ago) gate man ,you dey ask? Posted: at 18-04-2012 09:17 AM (13 years ago) | | |
Reply |
chummyli at 18-04-2012 07:16 PM (13 years ago) (f) Francischi y u de cry naa Kaycee abeg mind how u punish ma pipo Emejuru abeg close gate cos some yeye pipo don de enter
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 18-04-2012 07:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 18-04-2012 07:20 PM (13 years ago) (f) Mukah u de madt.. U no get resket abi u no de luk face? I go soon unreach ma dogs on u
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 18-04-2012 07:20 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 18-04-2012 08:20 PM (13 years ago) (f) Don't worry
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 18-04-2012 08:20 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 18-04-2012 09:54 PM (13 years ago)  boo Posted: at 18-04-2012 09:54 PM (13 years ago) | | |
Reply |
chummyli at 18-04-2012 11:33 PM (13 years ago) (f) Yeah boo
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 18-04-2012 11:33 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 19-04-2012 01:59 PM (13 years ago)  more boo Posted: at 19-04-2012 01:59 PM (13 years ago) | | |
Reply |
nice joke dou Posted: at 19-04-2012 02:03 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
at 19-04-2012 02:07 PM (13 years ago) anyway still  boo Posted: at 19-04-2012 02:07 PM (13 years ago) | | |
Reply |
chummyli at 19-04-2012 07:59 PM (13 years ago) (f) Princess thanx again n leave Emejuru d boo man
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 19-04-2012 07:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
na waka i dey waka pass , but who dey make noises for here ? Posted: at 19-04-2012 10:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 20-04-2012 12:17 AM (13 years ago) (f) Na waka
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 20-04-2012 12:17 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
na waka i dey waka dey go my own , abeg waka comot for road make i waka pass Posted: at 20-04-2012 12:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 20-04-2012 12:35 AM (13 years ago) (f) Waka pass jor cos ur leg don de tire u
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 20-04-2012 12:35 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
na jeje i dey waka dey go my own , see this girl just dey waka dey block my way, if i waka come near you e no go easy for you ooo Posted: at 20-04-2012 12:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 20-04-2012 12:51 AM (13 years ago) (f) Me na jet I de use
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 20-04-2012 12:51 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |