Posted: at | |
Quote from: Treasure2 on 26-04-2012 03:32 PM I see, biko na when the stolen money dey come back to Naija, bc na that one concern Nigeria. My dear,we no wan hear story true true o,make the money show ni i love me
| |||||
una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 26-04-2012 03:32 PM I see, biko na when the stolen money dey come back to Naija, bc na that one concern Nigeria. lol you get mind sha lolllllllll.. you nor even feel for am!
| |||||
Quote from: BendelArmedRobb on 27-04-2012 07:29 AM una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. if you nor use to coffee why you nor go leave am na everyday coffee dey comot from your nose tuku
| |||||
As a Christian I truly believe that such repentance and Holy Spirit visit. ReplyTo my fellow Christians reading my comment, can I ask; is Ibori worse than Appostle Paul when he was Saul by name. To the prayerful Christians let us, let us pray that God should change Ibori for good and use him fervently as his servant.
| |||||
Fake born again Reply
| |||||
Na so he go continue 2 reap waytin he sow till d 13yrs jail sntce finish,,,,, y e no read d bible 4 d 8yrs way e take rule e pple, abi e no know say God dey dat tin or na now e com sabi read as e b say na Uk e dey? Reply
| |||||
The only permanent thing in life is change. If it is true then, heaven rejoice... Reply
| |||||
I just hope when he finished that one in UK he should come back and face another another 48 years in his country of birth that he fruaded for years. Amen. Reply
| |||||
onye ori Reply
| |||||
YOU THINK SAY NA SO DEM DEY BOBO OYINBO WITH GOOD BEHAVIOUR WHEN OYINBO DEY TALK BEFORE DEM GO RELEASE PRISONER;;; YOU NEVER EVEN SPEND ONE MONTH FOR YOUR NEW MANSION; FAKE MAN; NO BE SO; YOU SUPPOSE SERVE LITTLE BIT BEFORE YOU ACT THAT YOUR MOVIE OF BEING BORN AGAIN; THAT TIME THE THING FIT CATCH OYINBO MAKE DEM FREE U;; ONE DOWN MANY STILL STANDING;; MAKE OYINBO NO RELEASE THE MONEY AT ALL ;;;;;MAKE DEM BRING AM COME DELTA STATE TAKE AM IMPROVE THE STATES DEMSELVES;;; WHAT IS HEARD OF ABACHA S LOOT;;;;ANOTHER THIEF GO COLLECT AM STRAIGHT;::: THIEF STEAL AM ; THIEF COLLECT AM; NA SO THE SAYING GOES Reply
| |||||
thief... na naw u kan repent... Reply
| |||||
Born again indeed. Reply
| |||||
OK Reply
| |||||
Well i hope you all knw he is eligible for parole after serving 5-7 yrs of his sentence and parole hearing works by establishing very good and commendable behaviour...i bet u, he has bn coached very well by his lawyer an is jus trying to get out as soon as possible....he's a crafty son of a gun! ReplyTalk is cheap.......walk ur talk!....
| |||||
he will open church there , very soon Reply
| |||||
Quote from: Neglito on 26-04-2012 07:28 PM He should be happy It's London prison not Maidugiri Nigeria. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
His business.But me think its a ploy to get himself a speedy parole hearing Reply
| |||||
Quote from: Solidstonez on 26-04-2012 11:21 PM Yes why won't he carry bible as companion when there are no women to carry and lavish money on in prison Abi ooo my sister. Pig will always be pig. idiot, watin concern nigeria now is how the stolen money go reach delta state
| |||||
Quote from: johehizogie on 27-04-2012 01:08 AM How many years dem give am? 60yrs jail terms ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech