WAHALA! Cameroonian Artist Set To Protest Against MTN Psquare Concert (Page 5)

Date: 14-05-2012 10:13 am (11 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 4 [5]
- degoodman at 15-05-2012 05:33 PM (11 years ago)
(m)
na only beer nai them sabi drk
Posted: at 15-05-2012 05:33 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- arebanokojie at 15-05-2012 05:51 PM (11 years ago)
(m)
Bad bele people dem!
Posted: at 15-05-2012 05:51 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- katemicheal at 15-05-2012 07:47 PM (11 years ago)
(f)
OK
Posted: at 15-05-2012 07:47 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- jossymark at 15-05-2012 08:15 PM (11 years ago)
(m)
We dey"
Posted: at 15-05-2012 08:15 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Babapunk at 15-05-2012 09:01 PM (11 years ago)
(m)
Dat one dia own wahala nothing concine p squer
Posted: at 15-05-2012 09:01 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Maggiecube at 15-05-2012 09:41 PM (11 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh?
Posted: at 15-05-2012 09:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 15-05-2012 10:12 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Shydaimma on 14-05-2012 10:40 AM
nna eh i tire for some story here o
Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-05-2012 10:12 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee1989 at 15-05-2012 10:37 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: GreenBee on 14-05-2012 10:44 AM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Wink Wink
i join u de laf in spanish ooo Grin Sad Angry Cheesy Wink Smiley Angry Sad
Posted: at 15-05-2012 10:37 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Mathewman at 15-05-2012 11:46 PM (11 years ago)
(m)
Na bad belle be dis ooo,make dem try sing good songs self na? Cheesy
Posted: at 15-05-2012 11:46 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- open_reality at 16-05-2012 12:22 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: ajayi9ice on 14-05-2012 10:51 AM
Abeg P Baba if una dey go concert make una carry Boko Haram joinb body, make them know say naija no be them mate anyday anytime  Grin Grin Grin

but make dem no carry boko haram return ooo. Make dem dash cameroonians as gift. Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 16-05-2012 12:22 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 16-05-2012 12:28 AM (11 years ago)
(f)
So if Beyonce go do concert for cameroon, their artists go demand the same price with her? dem no sabi sey shoe get size? abeg make dem go hide for bush Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 16-05-2012 12:28 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deboalabi262 at 16-05-2012 02:38 AM (11 years ago)
(m)
Make dem dey carry go.....

Posted: at 16-05-2012 02:38 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- larrel at 19-05-2012 05:24 PM (11 years ago)
(m)
just peeping Cool
Posted: at 19-05-2012 05:24 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 3-06-2012 05:06 PM (11 years ago)
(m)
hmmmmmm
Posted: at 3-06-2012 05:06 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 1-07-2012 09:25 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes.hmmmm.
Posted: at 1-07-2012 09:25 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dlimelite at 10-07-2012 01:27 AM (11 years ago)
(f)
Okay
Posted: at 10-07-2012 01:27 AM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5]