chummyli at 21-05-2012 09:46 PM (12 years ago) (f) Beta
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 21-05-2012 09:46 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 21-05-2012 10:28 PM (12 years ago) (m)
Jossy madt b4 but u don collect am 4rm him
i don share ram to ur pipo,,,,, Posted: at 21-05-2012 10:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i don share ram to ur pipo,,,,,
beta cuz u be my No1 4 my pipo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 21-05-2012 10:35 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 22-05-2012 07:46 AM (12 years ago) (m) If to say I no say Na una dey here I for no come
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 22-05-2012 07:46 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
e beta as u come cuz dem dey share madt hia......so take ya hand collect ya own
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 22-05-2012 12:05 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 22-05-2012 02:40 PM (12 years ago) (m) i don gi am im own since, jossy check ur inbox u go see d remainin 1, when i send for u, make u manage ram, if i no reach u madt, den share joxcel owna with her, madt sharing alfabeticaly.... ala ga gba ndi ala ogbono Posted: at 22-05-2012 02:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-05-2012 03:51 PM (12 years ago)  boo Posted: at 22-05-2012 03:51 PM (12 years ago) | | |
Reply |
queenrukky at 22-05-2012 05:47 PM (12 years ago) (f) na 2day? Posted: at 22-05-2012 05:47 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
i don gi am im own since, jossy check ur inbox u go see d remainin 1, when i send for u, make u manage ram, if i no reach u madt, den share joxcel owna with her, madt sharing alfabeticaly.... ala ga gba ndi ala ogbono
check ur own inbox u go see failure delivery.........dat thing wey u send no enter my inbox.......e return back 2 ur inbox.......and make u no try give dat madt wey u dey share 2 my queen Joxcel........she no nid am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 22-05-2012 07:23 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 22-05-2012 09:52 PM (12 years ago) (m) ur queenless princessless joxcel don already enta market with full nakedness, i no know say her brain light , upon say na small i gi am, go see ram for alaba suru market, she dey dance Azonto with ha red yash, i regret y i gi am madt, hehehehehehehehe, joxcel na joke i was......no think am. ogbono Posted: at 22-05-2012 09:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 22-05-2012 09:53 PM (12 years ago) (f) Abi
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 22-05-2012 09:53 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ur queenless princessless joxcel don already enta market with full nakedness, i no know say her brain light , upon say na small i gi am, go see ram for alaba suru market, she dey dance Azonto with ha red yash, i regret y i gi am madt, hehehehehehehehe, joxcel na joke i was......no think am. ogbono
go collect dat ya madt ooo.., cuz if I see her wit red nyash hmmm.., I go paint Thonya own wit kolota
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-05-2012 07:00 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
queenrukky at 23-05-2012 10:11 AM (12 years ago) (f) UNA OWN NO GET REPAIR Posted: at 23-05-2012 10:11 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
LOL Posted: at 23-05-2012 11:01 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Posted: at 23-05-2012 01:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 23-05-2012 01:20 PM (12 years ago) (m) Ol
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 23-05-2012 01:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 23-05-2012 01:20 PM (12 years ago) (m) Ok
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 23-05-2012 01:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
infact if u dont change dis ur pic, i wil SUCK u 4rm here! Posted: at 23-05-2012 01:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
infact if u dont change dis ur pic, i wil SUCK u 4rm here!
hhhmm suck??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-05-2012 02:49 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 23-05-2012 07:41 PM (12 years ago) (f) Make una easy de madt n de suck for ma post be4 I hmmmmmm
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 23-05-2012 07:41 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |