NA TRUE?

Date: 04-03-2009 5:29 am (16 years ago) | Author: odefila oluwasogo
[1] 2
- at 4-03-2009 05:29 AM (16 years ago)
(m)
i hear say na only devil get fan/ac for inside in office 4 hell,d tin b say i no knw mayb na true sha.

Posted: at 4-03-2009 05:29 AM (16 years ago) | Newbie
- emmymth at 4-03-2009 02:34 PM (16 years ago)
(m)
u be devil P.A?

Posted: at 4-03-2009 02:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 4-03-2009 03:06 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: olusogzy on  4-03-2009 05:29 AM
i hear say na only devil get fan/ac for inside in office 4 hell,d tin b say i no knw mayb na true sha.

make una c me c questions o, hw many of us resemble devil incanate abi dropout from hell, guy de careful o, if u wan knw ask ya self  Huh?
Posted: at 4-03-2009 03:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 4-03-2009 03:17 PM (16 years ago)
(m)
wetin be all this sef.... Sad Angry Angry Angry
Posted: at 4-03-2009 03:17 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 4-03-2009 03:29 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  4-03-2009 03:17 PM
wetin be all this sef.... Sad Angry Angry Angry

him make mistake post comment 4 d wrong forum
Posted: at 4-03-2009 03:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 4-03-2009 03:45 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on  4-03-2009 03:29 PM
Quote from: Kristiantus on  4-03-2009 03:17 PM
wetin be all this sef.... Sad Angry Angry Angry

him make mistake post comment 4 d wrong forum
davil don begin push am be that....
Posted: at 4-03-2009 03:45 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- sexydamy at 4-03-2009 03:52 PM (16 years ago)
(f)
why u no go hell go ask devil?
Posted: at 4-03-2009 03:52 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- size1 at 4-03-2009 06:52 PM (16 years ago)
(m)
shuo! pesin dey post funny joke una de complain
Posted: at 4-03-2009 06:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 4-03-2009 07:02 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  4-03-2009 06:52 PM
shuo! pesin dey post funny joke una de complain
shuooo..... funny joke Huh?..... him say person tell am... that means na rumour him carry come this forum....
Posted: at 4-03-2009 07:02 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- size1 at 4-03-2009 08:23 PM (16 years ago)
(m)
na tru o, de guy na amebooooooo
Posted: at 4-03-2009 08:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 4-03-2009 08:32 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: size1 on  4-03-2009 08:23 PM
na tru o, de guy na amebooooooo

 Grin
Posted: at 4-03-2009 08:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 4-03-2009 08:35 PM (16 years ago)
(m)
waitn do ur mouth na
Posted: at 4-03-2009 08:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 4-03-2009 08:37 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  4-03-2009 08:35 PM
waitn do ur mouth na
na flash she dey flash her teeth...
Posted: at 4-03-2009 08:37 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- kido123 at 4-03-2009 10:06 PM (16 years ago)
(m)
wetin be dis? wetin i find come here sef? dis wan na joke abi wetin?.....

i beg make i go back go sleep jare.... shhhhshhhhhhiiooo
Posted: at 4-03-2009 10:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 4-03-2009 10:09 PM (16 years ago)
(m)
chieee i don enter wrong place..
Posted: at 4-03-2009 10:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-03-2009 10:30 PM (16 years ago)
(m)
emma ,no spoil pesin for here o.... where yu enter? answer quick o
Posted: at 4-03-2009 10:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dinho4lyf at 5-03-2009 12:19 AM (16 years ago)
(m)
maybe d guy wan enroll as devil P.A so dat him go enjoy AC.
Posted: at 5-03-2009 12:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 5-03-2009 12:49 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  4-03-2009 10:30 PM
emma ,no spoil pesin for here o.... where yu enter? answer quick o

kido...ur mind don they waka past ur body oooo.. Wink
Posted: at 5-03-2009 12:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olusogzy at 5-03-2009 03:16 PM (16 years ago)
(m)
dat devil pic wey dey dia,i dey sure say na wen devil n iphie stroll out(as usual)na im she snap him
Posted: at 5-03-2009 03:16 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Kristiantus at 5-03-2009 03:27 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: olusogzy on  5-03-2009 03:16 PM
dat devil pic wey dey dia,i dey sure say na wen devil n iphie stroll out(as usual)na im she snap him
ahhaaa  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
make i run comot b4....
Posted: at 5-03-2009 03:27 PM (16 years ago) | Hero
Reply
[1] 2

Featured Discussions