na tru talk b that bt the naija girls in europe worst then the ones in nigeria
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 27-05-2012 11:09 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Baby happy sunday.....wetin dey happen 4 ur side na
Happy Sunday dear, my side dey ohh and how are you?
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 27-05-2012 11:10 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 27-05-2012 11:16 AM (12 years ago) (m) am fine cuty long time how you dey?
i just dey ,,me dey wait to see wetin go happen for today race for monaco..i want my man to win today race..lewis hamilton.. Posted: at 27-05-2012 11:16 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 27-05-2012 11:16 AM (12 years ago) (m) am fine cuty long time how you dey?
i just dey ,,me dey wait to see wetin go happen for today race for monaco..i want my man to win today race..lewis hamilton.. Posted: at 27-05-2012 11:16 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i just dey ,,me dey wait to see wetin go happen for today race for monaco..i want my man to win today race..lewis hamilton..
eyaaaaaa Goodluck ohhhh
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 27-05-2012 11:25 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 27-05-2012 11:32 AM (12 years ago) (m) eyaaaaaa Goodluck ohhhh
thank u ooooooooo.. Posted: at 27-05-2012 11:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
moriztuos at 27-05-2012 12:21 PM (12 years ago) (m) Congrats Posted: at 27-05-2012 12:21 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tercle at 27-05-2012 12:46 PM (12 years ago) (m) sorry dude u are on da wrong line but all da same am wishing u all best in ur marriage life. Posted: at 27-05-2012 12:46 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
fuckume at 27-05-2012 01:04 PM (12 years ago) (m) Dats my state man..... My own is on d way...... Congrate man Posted: at 27-05-2012 01:04 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
hansgans at 27-05-2012 01:11 PM (12 years ago) (m) congrats ohhhhh, but you for marry one of your own na...........correct naija babe
is he not partly white and black ? Posted: at 27-05-2012 01:11 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
joellove at 27-05-2012 01:42 PM (12 years ago) (m) Guy am happy for u but u for marry frm ur papa land na I pray dis one last foreva Posted: at 27-05-2012 01:42 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Happy narriage lifetime Posted: at 27-05-2012 01:53 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mkpume22 at 27-05-2012 02:17 PM (12 years ago) (m)  8)Big boy Posted: at 27-05-2012 02:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
spicylrics at 27-05-2012 02:25 PM (12 years ago) (m) congrats man Posted: at 27-05-2012 02:25 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
malvin2525 at 27-05-2012 02:44 PM (12 years ago) (m) Posted: at 27-05-2012 02:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
denhaag at 27-05-2012 02:59 PM (12 years ago) (f) Happy married life may God bless ur marriage with every good things in marriage Posted: at 27-05-2012 02:59 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
brainline at 27-05-2012 03:04 PM (12 years ago) (m) congrat odemwingie..... hapi married life Posted: at 27-05-2012 03:04 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kkb888 at 27-05-2012 03:16 PM (12 years ago) (m) I like that Posted: at 27-05-2012 03:16 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
habiziz at 27-05-2012 03:22 PM (12 years ago) (m) now dis wat am talking abt. not all dose foolish nigerian celebrities marrying alhajis and co. congrats osaze!! we dey ya back. happy married life. Posted: at 27-05-2012 03:22 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Cjcool at 27-05-2012 03:31 PM (12 years ago) (m) Congrats Family For Odemwingie Have Fun Posted: at 27-05-2012 03:31 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |