ajanni at 6-06-2012 09:03 AM (12 years ago) (m) Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 09:06 AM (12 years ago) (f) Why are all the ladies in da house happy? (Laughing)?. No wonder one stand-up comedian advised guys to beware of Calabar gurls.
b4 nkor?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 09:06 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 6-06-2012 09:06 AM (12 years ago) (f) some people think say sex marathon is made for hungry/semi fit bodies...you must be fit physical and on a very good health...no be small thing oooh...r.i.p
Gbam. Posted: at 6-06-2012 09:06 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 6-06-2012 09:07 AM (12 years ago) (f)  is like nobody is safe in NIgeria anymore,nobody know how he will die,Nigerian government should do something about this. Wetin government get for this one??? Posted: at 6-06-2012 09:07 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
verah at 6-06-2012 09:18 AM (12 years ago) (f)  dem don go phyuk person wey senior dem in every way
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 6-06-2012 09:18 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 09:26 AM (12 years ago) (f) u dey mind dem? upon the Corn and groundnut wey him chop..still na die en die..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 09:26 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 6-06-2012 09:29 AM (12 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 6-06-2012 09:31 AM (12 years ago) (f) Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 09:40 AM (12 years ago) (f) As a man when u tire jump out....No b work!!! Women to lyk 2 fcuk die
 bros no be all women ooo...
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 09:40 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
The babe strong ooooh Posted: at 6-06-2012 09:41 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 09:51 AM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 09:51 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
JalanJalan at 6-06-2012 09:53 AM (12 years ago) (m) some people think say sex marathon is made for hungry/semi fit bodies...you must be fit physical and on a very good health...no be small thing oooh...r.i.p
SPOT ON!!!! VERY CORRECT!!!! SO GIRLS PLEASE MAKE SURE YOUR WOULD BE SEX PARTNER IS WELL FED B4 ALLOWING HIM TO 'RIDE' TO AVOID ISSUES LIKE THIS!!!!! Posted: at 6-06-2012 09:53 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 09:56 AM (12 years ago) (f) SPOT ON!!!! VERY CORRECT!!!! SO GIRLS PLEASE MAKE SURE YOUR WOULD BE SEX PARTNER IS WELL FED B4 ALLOWING HIM TO 'RIDE' TO AVOID ISSUES LIKE THIS!!!!!
 even if some of dem chop belle full..or over feed..if en wan die en go die ontop d honeypot...no be food dey strengthen man for bed..u hear?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 09:56 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
JalanJalan at 6-06-2012 09:57 AM (12 years ago) (m) SEE HOW NIAJA PALS BABES DEY HAPPY!!!!!!!!!! UNA DONE WIN THIS TIME AROUND!!!!! BUT PRAY MAKE UNA JAM UNA MATE, NA BODI GO TELL UNA!!!!!!! Posted: at 6-06-2012 09:57 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Posted: at 6-06-2012 10:00 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 10:02 AM (12 years ago) (f) SEE HOW NIAJA PALS BABES DEY HAPPY!!!!!!!!!! UNA DONE WIN THIS TIME AROUND!!!!! BUT PRAY MAKE UNA JAM UNA MATE, NA BODI GO TELL UNA!!!!!!!
make u sef too pray hard
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 10:02 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
JalanJalan at 6-06-2012 10:02 AM (12 years ago) (m) IT IS ON RECORED THAT PERON WEY CHOP GOOD FOOD, NO DEY EXPERIENCE THIS KIND OF YAWA, SEX IS MADE TO BE ENJOYED WHEN ONE IS WELL FED!!!!!! ABEG TELL ME WETIN DEY STRENGTHEN MAN FOR BED, SO HIM NO GO DIE ON TOP OF SOMETHING!!!!! Posted: at 6-06-2012 10:02 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
JalanJalan at 6-06-2012 10:06 AM (12 years ago) (m) make u sef too pray hard  EVERYBODI NEED PRAYERS, BUT I KNOW SAY MY ENGINE NA CHARA-CHARA!!!!! I NO DEY FAIL FITNESS TEST LIA-LIA!!!! Posted: at 6-06-2012 10:06 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Adikpe at 6-06-2012 10:08 AM (12 years ago) (m) This one na boko haram honeypot* Posted: at 6-06-2012 10:08 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 10:14 AM (12 years ago) (f) IT IS ON RECORED THAT PERON WEY CHOP GOOD FOOD, NO DEY EXPERIENCE THIS KIND OF YAWA, SEX IS MADE TO BE ENJOYED WHEN ONE IS WELL FED!!!!!!
ABEG TELL ME WETIN DEY STRENGTHEN MAN FOR BED, SO HIM NO GO DIE ON TOP OF SOMETHING!!!!!
 come my room make i tell u
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 10:14 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |