Smartwayne at 6-06-2012 10:43 AM (12 years ago) (m) CONFIRM BOKO HARAM P.U.S.S.Y. LOL. Posted: at 6-06-2012 10:43 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
redrozino at 6-06-2012 10:45 AM (12 years ago) (f) Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 10:45 AM (12 years ago) (f) @Sophiebaby Lol. My name sake,Wetin u dey describe sef? Hahahahahaha
I JUST DEY GIVE AM TIPS OF WETIN D BABE TAKE KILL D MAN
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 10:45 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 10:46 AM (12 years ago) (f) U MEAN SAY NA ALL THESE STEPS SHE TAKE?  ? CHAIIII!!!!! I NO GO EVEN TRY NEAR HER BE THAT!!!! IF E DON PASS MAKE I DEY IN CHARGE OR CONTROL, I NO GO DO!!!!!! AS FOR ME AND YOU, ENHHH, IF I NO GO DEY IN CHARGE NA HIM BE SAY I GO WEAR MY SOKOTO BACK, BECAUSE THE THING WEY THEN DEY PUT FOR EAR, DEM NO DEY PUT AM FOR EYES!!!!!!! I SALUTE YOU!!!  u don confirm me now naa..hahahahahaha
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 10:46 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 10:47 AM (12 years ago) (f) NA ME GO DEY IN CHARGE NO BE YOU, OK!!
e be like say die don dey call u
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 10:47 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
JalanJalan at 6-06-2012 10:49 AM (12 years ago) (m) WHAT ARE YOU TRYING TO PROVE NOW??? THAT THE GIRL DELIBERATELY KILLED HIM?  ? RIGHT OR NOT? Posted: at 6-06-2012 10:49 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 10:50 AM (12 years ago) (f) WHAT ARE YOU TRYING TO PROVE NOW??? THAT THE GIRL DELIBERATELY KILLED HIM?  ? RIGHT OR NOT?  nobemetalkam oooooooooo.. na Bachelorette talkam
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 10:50 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Posted: at 6-06-2012 10:53 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
JalanJalan at 6-06-2012 10:54 AM (12 years ago) (m) I KNOW SAY YOU SABI BEDMATICS WELLA!!!!! BUT REMEMBER SAY SOME PIPO NA 'TALK NO DO ' BUT I MAINTAIN MY STAND I MUST BE IN CHARGE!!!!! BECAUSE I KNOW WHERE TO SHOOT AND YOU GO COOL DOWN WELL WELL!!!!!!!! EVERYONE GET HIM WEAK POINT!!!!!!!! TACTICS IS THE ESSENCE!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 6-06-2012 10:54 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 10:54 AM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 10:54 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 10:55 AM (12 years ago) (f) I KNOW SAY YOU SABI BEDMATICS WELLA!!!!! BUT REMEMBER SAY SOME PIPO NA 'TALK NO DO ' BUT I MAINTAIN MY STAND I MUST BE IN CHARGE!!!!! BECAUSE I KNOW WHERE TO SHOOT AND YOU GO COOL DOWN WELL WELL!!!!!!!! EVERYONE GET HIM WEAK POINT!!!!!!!! TACTICS IS THE ESSENCE!!!!!!!!!!!!!!!
i gree...but u no sabi my weak point naaaaaaaaaaa.. u don hear of BREAKING THE WAVES and YES! YES! YES ! position?  
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 10:55 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mangopi at 6-06-2012 10:56 AM (12 years ago) (m) The girl jaz pass him own..Abi him no eat well ? Funny. Posted: at 6-06-2012 10:56 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
igbonnanna at 6-06-2012 10:57 AM (12 years ago) (m) Gbam.
lol Posted: at 6-06-2012 10:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
JalanJalan at 6-06-2012 10:57 AM (12 years ago) (m) SHEBI I TELL YOU SAY, YOU GO PRAISE YOURSELF!!!!!!!! FOOTBALL MATCH NA UNTIL FINAL WHISTLE!!!!!!!!!! Posted: at 6-06-2012 10:57 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
igbonnanna at 6-06-2012 10:58 AM (12 years ago) (m) him die better death  women, una funny ooo. Posted: at 6-06-2012 10:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 10:59 AM (12 years ago) (f) Reply |
JalanJalan at 6-06-2012 11:02 AM (12 years ago) (m) IF WE DEY TOGETHER, WHY I NO GO KNOW YA WEAK POINT?  ?? FOR YOU TO WIN ANY MATCH YOU MUST READ AM WELL AND KNOW HOW TO ATTACK!!!!!!!!!! IF I GET YA WAEK POINT ENHHHHH, SORYYYYYYY I GO FIRE WELL WELLLLLLLLLLLLL!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 6-06-2012 11:02 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abeg make una go do, leave dis room for us Posted: at 6-06-2012 11:03 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 11:05 AM (12 years ago) (f) IF WE DEY TOGETHER, WHY I NO GO KNOW YA WEAK POINT?  ?? FOR YOU TO WIN ANY MATCH YOU MUST READ AM WELL AND KNOW HOW TO ATTACK!!!!!!!!!! IF I GET YA WAEK POINT ENHHHHH, SORYYYYYYY I GO FIRE WELL WELLLLLLLLLLLLL!!!!!!!!!!!!!!!  no wound my honeypot wit laff o
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 11:05 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 11:05 AM (12 years ago) (f) Abeg make una go do, leave dis room for us 
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 11:05 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |