no dey praise ursef

Posted: at | |
Quote from: JalanJalan on 6-06-2012 10:06 AM EVERYBODI NEED PRAYERS, BUT I KNOW SAY MY ENGINE NA CHARA-CHARA!!!!! I NO DEY FAIL FITNESS TEST LIA-LIA!!!! no dey praise ursef ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Miss Peace Idorenyin is a resident of 16, Target Street, close to the Calabar Zoo. She target am well Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
No be hotel dem dey? Hw u go dey hotel u no go chop?Evribodi dey talk food food food. U knw if d man offend one of e past gfrnd n she curse am say e go die on top woman? If u lyk chop al d chopables even purge sef,if person curse u say u go die on top woman,u go stil die.unless ur hand dey clean. Una wey be men wey too lyk sweet tin make una pray say una no go die on top woman o. ReplyLife is damn too short to be sitting around miserable.

Quote from: sophiebaby on 6-06-2012 10:14 AM ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: italianburger on 5-06-2012 10:31 PM WETIN HE WAN TELL GOD NOW?... That he ate overdose and had to pay dearly for it. There, he will be given fasting
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 6-06-2012 10:18 AM no dey praise ursef OH! I'M NOT PRAISING MYSELF, JUST SAYING IT AS IT IS!!!! I GUESS YOU'LL DO THE SAME ABOUT YOURSELF!! ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Idbabe on 6-06-2012 10:19 AM Miss Peace Idorenyin is a resident of 16, Target Street, close to the Calabar Zoo. She target am well FEMALE PALS ARE SO HAPPY!!!!!!
| |||||
Quote from: JalanJalan on 6-06-2012 10:25 AM MY DEAR PLEASE TELL ME HERE, I AM AN AFRICAN TRADITIONALIST, IT SHOULD BE THE OTHER WAY ROUND OK, THANKS! NA CARNAL CHALLENGE SHE USE>> she Lied on her side on a sturdy surface (he opted for the bed ,the tangled sheets got in the way with her pose ![]() ![]() ![]() if i try these with u..u tink say u go survive? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Sophyrocks on 6-06-2012 10:24 AM No be hotel dem dey? Hw u go dey hotel u no go chop?Evribodi dey talk food food food. U knw if d man offend one of e past gfrnd n she curse am say e go die on top woman? If u lyk chop al d chopables even purge sef,if person curse u say u go die on top woman,u go stil die.unless ur hand dey clean. Una wey be men wey too lyk sweet tin make una pray say una no go die on top woman o. BABES ARE SO HAPPY ABOUT THIS YAWA, BUT REMEMBER SAY E FIT HAPPEN THE OTHER WAY ROUND!!!!!!
| |||||
Quote from: sophiebaby on 6-06-2012 10:28 AM NA CARNAL CHALLENGE SHE USE>> she Lied on her side on a sturdy surface (he opted for the bed ,the tangled sheets got in the way with her pose ![]() ![]() ![]() if i try these with u..u tink say u go survive? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
JalanJalan.. abi na octopus or Dragon u want make i use for u.. wey go make u kpeme.. Reply![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 6-06-2012 10:32 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 6-06-2012 10:28 AM NA CARNAL CHALLENGE SHE USE>> she Lied on her side on a sturdy surface (he opted for the bed ,the tangled sheets got in the way with her pose ![]() ![]() ![]() if i try these with u..u tink say u go survive? U MEAN SAY NA ALL THESE STEPS SHE TAKE? ![]() AS FOR ME AND YOU, ENHHH, IF I NO GO DEY IN CHARGE NA HIM BE SAY I GO WEAR MY SOKOTO BACK, BECAUSE THE THING WEY THEN DEY PUT FOR EAR, DEM NO DEY PUT AM FOR EYES!!!!!!! I SALUTE YOU!!!
| |||||
@Sophiebaby Lol. My name sake,Wetin u dey describe sef? Hahahahahaha ReplyLife is damn too short to be sitting around miserable.
| |||||
@Sophiebaby Lol. My name sake,Wetin u dey describe sef? Hahahahahaha ReplyLife is damn too short to be sitting around miserable.
| |||||
Quote from: sophiebaby on 6-06-2012 10:34 AM JalanJalan.. abi na octopus or Dragon u want make i use for u.. wey go make u kpeme.. NA ME GO DEY IN CHARGE NO BE YOU, OK!! ![]() ![]() ![]()
|
Lagos Company Boss, Olalekan Adewoye Docked For Alleged $680,622.65 Fraud
‘Where Is The Black Pope?’ -Reno Omokri Slams Catholic Church, Questions Christian Leaderships
President Tinubu Appoints Princess Atika Ajana As Executive Director Of Projects For NCDC
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell