JalanJalan at 6-06-2012 11:07 AM (12 years ago) (m) WELL IT'S NICE TO HAVE CONFIDENCE!!!!!!!! SELF CONFIDENCE MAKE A MAN!!! UNTIL THEN NAH!!!!! REMEMBER SAY NO BE PERSON WEY THEY SAY MAKE HIM DIE DEY DIE!!!!!!!!!!!!! SAY YOU WIN BE SAY I GO FIT GET YOUR WEAK POINT!!! BUT IF I GET AM!!!! CHAIIIIII!!!!!!!!! YOU NO GO FIT TELL WETIN HAPPEN TO YOU!!! Posted: at 6-06-2012 11:07 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mangopi at 6-06-2012 11:08 AM (12 years ago) (m) No be hotel dem dey? Hw u go dey hotel u no go chop?Evribodi dey talk food food food. U knw if d man offend one of e past gfrnd n she curse am say e go die on top woman? If u lyk chop al d chopables even purge sef,if person curse u say u go die on top woman,u go stil die.unless ur hand dey clean. Una wey be men wey too lyk sweet tin make una pray say una no go die on top woman o.
Ahhhhh 3 times, you no get work? Posted: at 6-06-2012 11:08 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 11:09 AM (12 years ago) (f) WELL IT'S NICE TO HAVE CONFIDENCE!!!!!!!! SELF CONFIDENCE MAKE A MAN!!! UNTIL THEN NAH!!!!! REMEMBER SAY NO BE PERSON WEY THEY SAY MAKE HIM DIE DEY DIE!!!!!!!!!!!!! SAY YOU WIN BE SAY I GO FIT GET YOUR WEAK POINT!!! BUT IF I GET AM!!!! CHAIIIIII!!!!!!!!! YOU NO GO FIT TELL WETIN HAPPEN TO YOU!!!
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 11:09 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dizhadah at 6-06-2012 11:14 AM (12 years ago) (f) Posted: at 6-06-2012 11:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
JalanJalan at 6-06-2012 11:15 AM (12 years ago) (m) YOU MA SEF NO SAY I KNOW GO WOUND YOU  BUT YOU GO KNOW SAY U DO SOMETHING Posted: at 6-06-2012 11:15 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 6-06-2012 11:23 AM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 6-06-2012 11:23 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
danny6 at 6-06-2012 11:25 AM (12 years ago) (m) Reply |
JalanJalan at 6-06-2012 11:27 AM (12 years ago) (m) Reply |
Bettygirls at 6-06-2012 11:29 AM (12 years ago) (f) wanders!!!! on top woman? weleee Posted: at 6-06-2012 11:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 6-06-2012 11:29 AM (12 years ago) (m) No be hotel dem dey? Hw u go dey hotel u no go chop?Evribodi dey talk food food food. U knw if d man offend one of e past gfrnd n she curse am say e go die on top woman? If u lyk chop al d chopables even purge sef,if person curse u say u go die on top woman,u go stil die.unless ur hand dey clean. Una wey be men wey too lyk sweet tin make una pray say una no go die on top woman o.
Talk true you no like sweet things Posted: at 6-06-2012 11:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 6-06-2012 11:32 AM (12 years ago) (m) What a way to die Posted: at 6-06-2012 11:32 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 6-06-2012 11:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
What a welcome service to hell
When you smile at me, i can't help but feel loved. Posted: at 6-06-2012 11:36 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LugiBoss at 6-06-2012 11:42 AM (12 years ago) (m) the no get power, na weting carry am go wen he no hold Posted: at 6-06-2012 11:42 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
beware of that lady:thu------------bolt dey worry a------------------------------------  :-*m Posted: at 6-06-2012 11:43 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
soki4real at 6-06-2012 11:58 AM (12 years ago) (m) ok i don hear Posted: at 6-06-2012 11:58 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
BigBones at 6-06-2012 12:06 PM (12 years ago) (m) calabar babes again Posted: at 6-06-2012 12:06 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
'Do you come here often?' 'Only in the mating season.'Now see the reaction'.......what a shame Posted: at 6-06-2012 12:10 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
tony4chuks at 6-06-2012 12:15 PM (12 years ago) (m) Hahahahahahaha......He no get strength and he did many rounds. Posted: at 6-06-2012 12:15 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tusk at 6-06-2012 12:36 PM (12 years ago) (m) This is another dimension...these days guys are in the market sourcing for hyper drugs to boost their horse power..a lot of drugs is on sales, for increase erection and firing time..and this drugs have side effects most if the user is hypertensive or has a liver or heart problem.. mostly smokers and athletes, which tends to increase their body metabolism, adrenaline...some leading to death..several case in the pass shows this findings....all tis quark road side vehicles marketing man power drugs and other viagra supplement like vega 100 or vega 100 plus e.g..so many on the street...Government should do something about this before this record of man dying on top increases... Posted: at 6-06-2012 12:36 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |