Posted: at | |
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Ecto on 9-06-2012 04:11 AM I will marry Her You 'll marry who?
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: mkpume22 on 9-06-2012 06:11 AM Good morning sir!! abeg help me tell dat guy o c me wey dey do fasting today!! dis tin wey i com c now don spoil am ![]() ![]()
| |||||
Quote from: danny6 on 9-06-2012 09:33 AM You 'll marry who? wahala dey ooo,.. wit her big big stomach SO na she be de Hightest Paid Actress In Nollywood una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Yes she work hard....in fact she is a role model. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Simply an epitome of beauty, written ALL over her. Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 9-06-2012 09:11 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
She deserve it... Reply
| |||||
Quote from: dickman2 on 9-06-2012 07:59 AM with that ass ,,no that.. Mr painter ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 9-06-2012 07:59 AM with that ass ,,no that.. Mr painter ![]() ![]() ![]()
| |||||
Admin! Omotola is nt a Yoruba actress even thou she is a Yoruba lady ok? Ona like give senseless headline to post to much.. Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
She is a good actress and i pray success for them all. Amen Reply
| |||||
she to beauty, smart, sexy, she deserve it Reply
| |||||
MY GOD I LOVE THIS GIRL MEN Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: Ecto on 9-06-2012 04:11 AM I will marry Her GUY NA ME DEY MARRY AM NO RUSH OOOO... ![]() Umblella
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech