In my country everybody watch nija movies person sabi english person no sabi english even our president watch nija movies them now said they speak english pas nija people
nawa o, them say nana o
abeg them say ibench
oga them say goga
holy spirit them say holy sprit
osuofia them say osuofira
mr Ibu them say mr dibu
mama G them say mama C
wuru wuru them say coru coru
danfo them say danko
sofa sofa them say sofara sofara
wahala them say warala
so please nija do something b4 kolo don finesh my people
Posted: at 10-06-2012 02:58 PM (12 years ago) | Upcoming
chummyli at 10-06-2012 03:19 PM (12 years ago) (f)
Hahahahaaaa e bi like say ur country na remote one dos ones wey neva see electricity talk more of standard education... Anyway na ur president I wan teach
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 10-06-2012 03:19 PM (12 years ago) | Hero
laminsisawo at 10-06-2012 04:07 PM (12 years ago) (m)
Quote from: chummyli on 10-06-2012 03:19 PM
Hahahahaaaa e bi like say ur country na remote one dos ones wey neva see electricity talk more of standard education... Anyway na ur president I wan teach
abeg make teach am well well o
Posted: at 10-06-2012 04:07 PM (12 years ago) | Upcoming