Nicey
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 18-07-2012 11:22 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 18-07-2012 11:36 AM (12 years ago) (f) go sidan for dustbin.. i look like pastor for ur eye wey go preach?  u beta go look for a living church if u nid preaching..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 18-07-2012 11:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Adikpe at 18-07-2012 12:09 PM (12 years ago) (m) Nigerian girls? Na lie abeg! Posted: at 18-07-2012 12:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
People should respect what love stands for....... Posted: at 18-07-2012 12:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
veldana at 18-07-2012 12:28 PM (12 years ago) (f) Hmmm Ngozi I see u o. how you dey na? love ur post. Posted: at 18-07-2012 12:28 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Love one tin tin ..................... Abeg its all about money jare ..No money No ove for naija Ladies ... Posted: at 18-07-2012 12:38 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moriztuos at 18-07-2012 12:51 PM (12 years ago) (m) Heard Posted: at 18-07-2012 12:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bissiblaq at 18-07-2012 01:05 PM (12 years ago) (f) Hmmm Ngozi I see u o. how you dey na? love ur post.
i dey jare so u dey here too Posted: at 18-07-2012 01:05 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
veldana at 18-07-2012 01:07 PM (12 years ago) (f) yes na since 19kokoro. na wen u start to dey write love stories eh babe. Posted: at 18-07-2012 01:07 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bissiblaq at 18-07-2012 01:09 PM (12 years ago) (f) Reply |
Bissiblaq at 18-07-2012 01:25 PM (12 years ago) (f) how life na , hope u re gud? Posted: at 18-07-2012 01:25 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 18-07-2012 01:26 PM (12 years ago) (f) Ngozi.. how u dey na?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 18-07-2012 01:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bissiblaq at 18-07-2012 01:28 PM (12 years ago) (f) Reply |
Bissiblaq at 18-07-2012 01:28 PM (12 years ago) (f) i full ground dearie Posted: at 18-07-2012 01:28 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 18-07-2012 01:31 PM (12 years ago) (f) na only tif fit catch en fellow tif na
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 18-07-2012 01:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bissiblaq at 18-07-2012 01:33 PM (12 years ago) (f) Reply |
verah at 18-07-2012 01:37 PM (12 years ago) (f) i love u it means that lets finish every discussion in d bedroom behind curtain
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 18-07-2012 01:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kennynaija at 18-07-2012 01:41 PM (12 years ago) (m) Most of the babes for Naija love money too much, no money no LOVE, but i trust ma gurl sha, she no like money jare except for EYE-SHADOW, MANICURE AND PEDICURE, BRAZILIAN HAIR, HIGH HILL SHOES ETC!
There is no diety worthy of worship except Allah, take it or leave it! Posted: at 18-07-2012 01:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bissiblaq at 18-07-2012 01:41 PM (12 years ago) (f) Reply |
athena at 18-07-2012 01:49 PM (12 years ago) (f) Thinking of money Posted: at 18-07-2012 01:49 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |