proly at 24-07-2012 02:39 PM (12 years ago) (f) Rip Posted: at 24-07-2012 02:39 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
verah at 24-07-2012 02:57 PM (12 years ago) (f) Idbabe,verah, solidstones,I have a question for you, do you think your Boyfriend or husband can die for you? Please don't ask him the same question oooo
he wont die but live for me.. i lik it that way and i wont die but live for him
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 24-07-2012 02:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
verah at 24-07-2012 02:58 PM (12 years ago) (f) you go see say my complimentary messages with the important Amala dey still make sense...its inspirational cos its been long I ate that food...I miss it
miss it? then i will send some to u tru blutooth....
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 24-07-2012 02:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Idbabe at 24-07-2012 03:05 PM (12 years ago) (f) Abeg go sleep joor. U fit die for ur babe? C ur face sef Posted: at 24-07-2012 03:05 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Neglito at 24-07-2012 03:05 PM (12 years ago) (m) Nothing will be greater than dying for someone you love (wifey NOT girlfriend) afterall death is a necessary end. Posted: at 24-07-2012 03:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Idbabe at 24-07-2012 03:08 PM (12 years ago) (f) Please tell the NP Admin to help you edit that comment cos you are not ready to die for him, if he see this thing...wahala dey ooo
Na lie na so e go dey, i no change am Posted: at 24-07-2012 03:08 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
edobaking at 24-07-2012 03:35 PM (12 years ago) (m) how girls save their guy Posted: at 24-07-2012 03:35 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
edobaking at 24-07-2012 03:35 PM (12 years ago) (m) how many girls save their guy  Posted: at 24-07-2012 03:35 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
toibeli at 24-07-2012 03:40 PM (12 years ago) (m) Dying for my wife is questionable, but dying for my children, any time of the day. Posted: at 24-07-2012 03:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aso4life1 at 24-07-2012 03:40 PM (12 years ago) (m) Reply |
aso4life1 at 24-07-2012 03:41 PM (12 years ago) (m) Na lie na so e go dey, i no change am
okay, I don warn you oo...just pray he never see this topic
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 24-07-2012 03:41 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 24-07-2012 03:42 PM (12 years ago) (m) miss it? then i will send some to u tru blutooth....  which kind Bluetooth be that? Yansh or the phone or computer Bluetooth...I no want eat yansh ooo
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 24-07-2012 03:42 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Ifemylove at 24-07-2012 04:03 PM (12 years ago) (f) they lived for love and died for love.. Posted: at 24-07-2012 04:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jessymic at 24-07-2012 04:13 PM (12 years ago) (f) When i saw the tittle, i knew its in America not Africa.. See true love..........Chai...RIP Posted: at 24-07-2012 04:13 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 24-07-2012 04:29 PM (12 years ago) (m) Naija men, una fit do the same? can you die for your gf? HOT AMALA with GBEGIRI & EWEDU wey i dey chop no dey sooth me as I dey read this sorry story...Naija I hail o
Die for who? i dey crase?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 24-07-2012 04:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vicklove at 24-07-2012 04:40 PM (12 years ago) (f) TATS LOVE LOVE FOR YOU AND OYIBO LIFE BLACK CAN NEVER TAKE TAT RISK.  RIP Posted: at 24-07-2012 04:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
crusifixo at 24-07-2012 04:57 PM (12 years ago) (m) how girls save their guy  you dey mind them,now way husband no complete na him more dey die.............. Posted: at 24-07-2012 04:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chicco77 at 24-07-2012 04:57 PM (12 years ago) (f) Posted: at 24-07-2012 04:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
crusifixo at 24-07-2012 04:58 PM (12 years ago) (m) i dream i saw heaven for you,sweet home that is beautiful and free.............. Posted: at 24-07-2012 04:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Idbabe at 24-07-2012 05:04 PM (12 years ago) (f) i dream i saw heaven for you,sweet home that is beautiful and free..............
U saw heaven for who? Maybe u drink garri sleep, go back to sleep. Joseph the dreamer Posted: at 24-07-2012 05:04 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |