Senegal at 24-07-2012 08:15 PM (12 years ago) (m) RIP President Atta Mills Posted: at 24-07-2012 08:15 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
adubee at 24-07-2012 08:16 PM (12 years ago) (m) May ur soul rest in peace Posted: at 24-07-2012 08:16 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
adubee at 24-07-2012 08:18 PM (12 years ago) (m) May ur soul rest in peace Posted: at 24-07-2012 08:18 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 24-07-2012 08:18 PM (12 years ago) (m) Reply |
otagermo at 24-07-2012 08:20 PM (12 years ago) (m) rest in peace oga presido... wish sey na buhari,atiku,ibb,ciroma,and that dirty leader of the boko idiots wey death don theif..........obj i no forget you oooooo.......you too go join dem for the same bus Posted: at 24-07-2012 08:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hOW come TB Joshua did not prophesized about his death? Beware of false prophets. Posted: at 24-07-2012 08:24 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
peace1139 at 24-07-2012 08:26 PM (12 years ago) (f) Reply |
dlimelite at 24-07-2012 08:28 PM (12 years ago) (f) May his soul rest in perfect peace Posted: at 24-07-2012 08:28 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
toks4luv at 24-07-2012 08:28 PM (12 years ago) (m) Nobody knows the day that he or she will leave this earth, so my lovely people in the house please always do good so that GOD will put u in a good place in heaven. Posted: at 24-07-2012 08:28 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Reply |
dlimelite at 24-07-2012 08:29 PM (12 years ago) (f) Reply |
dlimelite at 24-07-2012 08:31 PM (12 years ago) (f) My brother,you know why they never die? It is because God dey give them time to repent and return all the loots they stole from Naija.My evil uncle wey dey worship satan has not die. A man who lives by charms, juju and voodoo. Edy Nagwu na his herbalist. But innocent ppl dey die daily.
Hmmmmmm Posted: at 24-07-2012 08:31 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Keffejude at 24-07-2012 08:32 PM (12 years ago) (m) 2moro em go say tb joshua done see am b4. Naso 9ja bad politicians go die soon finish Amen! Posted: at 24-07-2012 08:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GHANA PEOPLE MAKE YOU PEOPLE TAKE HEART FOR THE GREAT LOSE OF THE PRESIDENT GOD KNOWS THE BEST.MAY HIS SOUL REST PEACE Posted: at 24-07-2012 08:33 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
GHANA PEOPLE MAKE YOU PEOPLE TAKE HEART FOR THE GREAT LOSE OF THE PRESIDENT GOD KNOWS THE BEST.MAY HIS SOUL REST PEACE Posted: at 24-07-2012 08:34 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
My brother,you know why they never die? It is because God dey give them time to repent and return all the loots they stole from Naija.My evil uncle wey dey worship satan has not die. A man who lives by charms, juju and voodoo. Edy Nagwu na his herbalist. But innocent ppl dey die daily.
good talk Posted: at 24-07-2012 08:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
RIPP -Rest In Perfect Peace.....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 24-07-2012 08:46 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Hmmmmmm
Na true now, if you dey doubt me, make I give you the name of my village, you go find out yourself. Him involved him only male pikin for his juju thing, him go go get am, the boy go dig ground for my grandmother's compound, dem go bury am, then him wife go cover the spot with cocoyams so that their pikins dem no go be the ones to step on the juju. His days are numbered. Him go die soon and before that him go confess for village market. I no sabi why God no wan send holy ghost thunder to strike him dumb Posted: at 24-07-2012 08:47 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ghana wetin dey , i hope una dey enjoy de summer 4 ghana ? ? ? ? una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 24-07-2012 08:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Adego1 at 24-07-2012 08:53 PM (12 years ago) (m) too much pressure from his own people and the opposition party add up to his illness killed him,Ghanaian never value him now that he is gone let the Rawlings kiss my black ass Posted: at 24-07-2012 08:53 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |