Posted: at | |
| |||||
ini edo milk tank ni standard oooo.hand dey pain this her husband?abi she no dey gree make that guy tap am for night?because that bobi no resenble wetin somebody dey touch at all.if i tap am for one month the two go flatttttt. Reply
| |||||
Quote from: johnpaul32 on 28-07-2012 02:52 AM all the girls say she made them proud they dont eveen ask who is the owner of the pregnacy or who is responsible nawoooooo ini edo pls who owns it hope not wizkid beacuse that boy no fear that side at all. SOMETHING DE WORI U NA YR PAPA .NA GIVAM BELE, GET A JOB
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Rachael baby(daughter of holy Ghost) says "Jesus Christ is coming soon".... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ******** on 28-07-2012 12:01 AM Na wao for una o poster...you give your wife belle na problem again? she got married so as to bear children. if she is pregnant,its normal...is it because she is an actress? My mother born 10 children with only the neighbours hearing and knowing about that each time she is pregnant/ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Rachael baby(daughter of holy Ghost) says "Jesus Christ is coming soon".... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
THAT IS A DREAM OF ALL WOMEN..THANK GOD FOR THE GOOD NEWS Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Congratulations girl..... Reply
| |||||
na she sabi .. Reply
| |||||
Nothing strange though thank God for ya! Reply
| |||||
Good news Reply
| |||||
Is dat her hubby or her dad sitting by her side in d photo? Reply
| |||||
thnk God for u Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Congrats to her... ReplyAda Mbaise
| |||||
Quote from: Ifemylove on 27-07-2012 06:11 PM even you, submit yourself in my office right now... ALL UNA Files don reach my office immediately..so mek una wait for my call ![]()
| |||||
Quote from: golden_honey on 28-07-2012 11:53 AM Is dat her hubby or her dad sitting by her side in d photo? my dear children of nowadays marry money, that's y wen the money finish they look for divorce
| |||||
Quote from: Nicksam on 28-07-2012 08:03 AM THAT IS A DREAM OF ALL WOMEN..THANK GOD FOR THE GOOD NEWS I can see!! u can't wait for ur own to come ??
| |||||
And so? Reply![]() ![]() ![]() Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
all dis idiots jobless small small boyz wen dey 4 hia i beg una mama dey call una 4 house oo, make una go do some home cleaning ..i know some of dem name ....TOMYONBORN BIG FOOL small boy go house go help ur sisters 4 Kitchen AllahIsGr8Alays u too small to dey dis forum go house go help ur sisters 4 Kitchen... Ceaser7 make u sef go back house go do some cleaning wit ur sisters jennyosa dis one sef come join dem computer miss ROAD go enter ur hand fool ......emnoeasy go sleep 4 house,if dis one get family sef na only god know ..........Naija una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this una comment. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)