dickman2 at 28-08-2012 05:37 PM (12 years ago) (m) some dey sleep with houseboy self..women na for una,,,chop one ..chop two.. Posted: at 28-08-2012 05:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 28-08-2012 05:40 PM (12 years ago) (m) hunter is right ..very good hunting..hunt for bush and hunt for house...nothing do u.. Posted: at 28-08-2012 05:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 28-08-2012 05:42 PM (12 years ago) (m) see them ..una no dey shame..women..chop one ..chop two.. Posted: at 28-08-2012 05:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 28-08-2012 05:48 PM (12 years ago) (m) all the ladies don run comot from this topic ooooh....make una come run mouth na ..yeye dey smell..i dey wait una here today ..make una come talk nonsense here today .. Posted: at 28-08-2012 05:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
The woman nor fear at all  see na, she don die
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 28-08-2012 05:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 28-08-2012 05:58 PM (12 years ago) (m) two weeks ago two lady rape man to dead in benue,,today another one carry husband friend enter house ..so na so benue women love that to do...benue una too much oooh..una don pass calabar ladies ooooh..anything about sex from that area na dead..why... Posted: at 28-08-2012 05:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vicklove at 28-08-2012 06:25 PM (12 years ago) (f) NA WAH OOH GOD HELP NAIJA Posted: at 28-08-2012 06:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vicklove at 28-08-2012 06:27 PM (12 years ago) (f) two weeks ago two lady rape man to dead in benue,,today another one carry husband friend enter house ..so na so b[/color]enue women love that to do...benue una too much oooh..una don pass calabar ladies ooooh..anything about sex from that area na dead..why...
[/color] NO EVEN START AM WETIN BENUE PEOPLE DO YOU NOW? Posted: at 28-08-2012 06:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 28-08-2012 06:51 PM (12 years ago) (m)
NO EVEN START AM WETIN BENUE PEOPLE DO YOU NOW?
vicklove..no vex..i dey sorry.. Posted: at 28-08-2012 06:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 28-08-2012 11:38 PM (12 years ago) (m) too bad
yes , but why inside her husband house? Posted: at 28-08-2012 11:38 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 28-08-2012 11:39 PM (12 years ago) (m) I Like That!
you like what? Posted: at 28-08-2012 11:39 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
mallorca at 28-08-2012 11:40 PM (12 years ago) (m)
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 28-08-2012 11:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hunter is right ..very good hunting..hunt for bush and hunt for house...nothing do u..
P.S DON'T HATE ME BCOZ OF WHAT COMES OUT OF MY MOUTH, I DON'T GIVE A SHIT ABOUT MYSELF, SO phyukOFF.. Posted: at 29-08-2012 12:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
matters of the heart ain't easy,As a lawyer  the man is innocent cuz at the moment of the incident he wasn't himself so its accidental  but if to say na me be the husby I swear heaven go welcome two people that day  Hahahaha guy you are true but for me I will leave 2 of them forever. but this is sad story let them release the man please I don't think any man on earth can withstand such thing and stand without act. Posted: at 29-08-2012 02:33 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mickky21 at 29-08-2012 07:55 AM (12 years ago) (m) Make they release the man............It's not easy 4 any man and he didn't mean to kill his wife. but some women wicked oooooo., 4 ur own matrimonial home? haba Posted: at 29-08-2012 07:55 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
UJUUJUUJU at 29-08-2012 09:26 AM (12 years ago) (f) Let God judge them Posted: at 29-08-2012 09:26 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
We knew he did it out of provocation but did he supposed to take law into his hand? Posted: at 29-08-2012 11:39 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 29-08-2012 01:42 PM (12 years ago) (m) NO Posted: at 29-08-2012 01:42 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
cocoeni at 29-08-2012 02:25 PM (12 years ago) (f) see wahala Posted: at 29-08-2012 02:25 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 29-08-2012 10:44 PM (12 years ago) (m) real one sef Posted: at 29-08-2012 10:44 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |