y naaa

Date: 31-08-2012 6:58 pm (12 years ago) | Author: omachi chummyli
[1] 2 3 4 ... 7
- at 31-08-2012 06:58 PM (12 years ago)
(f)
Jossy was starved of sex bcos his wife Rihannaaa had put 2 bed thru CS. One day, Rihannaa said Eeyaa, my Love, I know how u must be feeling bcos of my condition; abeg take this #2000 and look for someone and satisfy urself. Jossy collected the money and left, but returned after 30 mins. Rihannaaa said, Haba! So soon? and he answered, I no go far, I just enter this our neighbour house! And the wife asked, I hope she no collect money? Jossy said she collected, and Rihannaaa said, Abi she dey craze? Abeg hold this pickin for me, make i go meet-am; d time wey she born pikin new, I help her husband Emejuru free, why she go collect money from u?!! Things are happenin ooo


Posted: at 31-08-2012 06:58 PM (12 years ago) | Hero
- francischi at 31-08-2012 07:25 PM (12 years ago)
(m)
 Grin
 seriously

Posted: at 31-08-2012 07:25 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 31-08-2012 07:28 PM (12 years ago)
(m)
chummyli ur mata don pass be kiaful.....dis joke wey dem don post b4 b4....and u sef cum post am b4....na im u still get mind cum post hia again.........if I say u yeye.., dat 1 na unda statimenti.......u over qualify 4 yeye academy

Posted: at 31-08-2012 07:28 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 31-08-2012 09:33 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 31-08-2012 07:28 PM
chummyli ur mata don pass be kiaful.....dis joke wey dem don post b4 b4....and u sef cum post am b4....na im u still get mind cum post hia again.........if I say u yeye.., dat 1 na unda statimenti.......u over qualify 4 yeye academy

All dis grammar na bcos I talk true abt u n ur sweedy eeh?

Posted: at 31-08-2012 09:33 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 31-08-2012 10:51 PM (12 years ago)
(m)
na una sabi  Undecided

Posted: at 31-08-2012 10:51 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 31-08-2012 11:57 PM (12 years ago)
(f)
Abi

Posted: at 31-08-2012 11:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 1-09-2012 06:01 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 31-08-2012 09:33 PM
All dis grammar na bcos I talk true abt u n ur sweedy eeh?

and all dis ur persistence na bucz u be dat wife wey dey do pay as u go abi?....no worry u no go see me again cuz d child don grow Tongue

Posted: at 1-09-2012 06:01 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- globala at 1-09-2012 12:14 PM (12 years ago)
(m)
abeg make una dey try to help each other for free!

Posted: at 1-09-2012 12:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 1-09-2012 05:22 PM (12 years ago)
(m)
una no get work

Posted: at 1-09-2012 05:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 1-09-2012 06:58 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes may suya

Posted: at 1-09-2012 06:58 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 1-09-2012 10:39 PM (12 years ago)
(f)
Abi

Posted: at 1-09-2012 10:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 1-09-2012 10:44 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: chummyli on 31-08-2012 06:58 PM
Jossy was starved of sex bcos his wife Rihannaaa had put 2 bed thru CS. One day, Rihannaa said Eeyaa, my Love, I know how u must be feeling bcos of my condition; abeg take this #2000 and look for someone and satisfy urself. Jossy collected the money and left, but returned after 30 mins. Rihannaaa said, Haba! So soon? and he answered, I no go far, I just enter this our neighbour house! And the wife asked, I hope she no collect money? Jossy said she collected, and Rihannaaa said, Abi she dey craze? Abeg hold this pickin for me, make i go meet-am; d time wey she born pikin new, I help her husband Emejuru free, why she go collect money from u?!! Things are happenin ooo


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin abeg u  try jare Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 1-09-2012 10:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 3-09-2012 03:15 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on  1-09-2012 10:44 PM

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin abeg u  try jare Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Thanks dear

Posted: at 3-09-2012 03:15 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 4-09-2012 10:17 PM (12 years ago)
(m)
u try  Grin Grin Grin ( Undecided)

Posted: at 4-09-2012 10:17 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Ak33m at 4-09-2012 10:25 PM (12 years ago)
(m)
oboi na wrong moto I enta so   oooh
wey my shoe make I enta plane nakout
Posted: at 4-09-2012 10:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 5-09-2012 01:41 AM (12 years ago)
(f)
ExperT thanks jor

Posted: at 5-09-2012 01:41 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 7-09-2012 07:37 PM (12 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh? my o my, Why am i just seeing this yeyerish post? Chumyli, but why nau?Huh?  Shocked

Posted: at 7-09-2012 07:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 7-09-2012 07:41 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: globala on  1-09-2012 12:14 PM
abeg make una dey try to help each other for free!
kiokiokiokiokiokio. No mind that chumyli.... after i don help am finish, She still go collect money frm my papa bomboy hand. e no good ooo  Cheesy

Posted: at 7-09-2012 07:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 7-09-2012 11:54 PM (12 years ago)
(f)
Na una sabi

Posted: at 7-09-2012 11:54 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 7-09-2012 11:57 PM (12 years ago)
(m)
Copy copy no goodooo

Posted: at 7-09-2012 11:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 7

Featured Discussions