kenstew at 12-09-2012 10:51 AM (11 years ago) (m) Boy, must you announce everything you buy? this one no be beef yarn, you no need am at all...why you no report that day you wey MOPOL slapped you or the day you beat up your girlfriend...Guy,grow up.
Thank u guy, dis pikin don craze finish, look im hand two hands.....wrist watches. The parent they look dem pikin? na like play.....like play butterfly dey take enter inside bush. Posted: at 12-09-2012 10:51 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
queenrukky at 12-09-2012 11:10 AM (11 years ago) (f) short CHILIBRITY....mtchewww,not interested Posted: at 12-09-2012 11:10 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Idbabe at 12-09-2012 11:13 AM (11 years ago) (f) Poster u no get job
e be like so Posted: at 12-09-2012 11:13 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
danny6 at 12-09-2012 11:23 AM (11 years ago) (m) is that boy david into drugsor something, he acts too childish
.....because he is indeed a child. Posted: at 12-09-2012 11:23 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
richi192 at 12-09-2012 11:33 AM (11 years ago) (f)
Posted: at 12-09-2012 11:33 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mymoney1 at 12-09-2012 11:48 AM (11 years ago) (m) whether child or adult , whether old or young , i believe say e get some hypocrites wey their handwork na to dey wintch other people wey tins dey go fine for whether them dey show up for street or them dey inside their hse dey chop their money , any how wey u do as a big shot some moretha phyukers must open their hole like mouth dey yan apata , i have come to know that it is under Constitution that the poor ones must be jealousy of the big shots but no be so bro unless u no wan get to the top bc people must talk of u too same way when u get a lot doo, pepe, kwudi , owo, ego , money, mma nwoke, , , if u want to get to the top or become king in the street then u must love every damn mother phyuker that is doing fine bc eno easy . Posted: at 12-09-2012 11:48 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
malvin2525 at 12-09-2012 11:52 AM (11 years ago) (m) Posted: at 12-09-2012 11:52 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
joekins at 12-09-2012 12:24 PM (11 years ago) (m) i dont hv anythin to say on this one ........jst DO AS YOU LIKE..AFTER ALL ITS UR MONEY OOO...WHEN E FINISH HIM EYES GO CLEAR.... Posted: at 12-09-2012 12:24 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
debbykiss at 12-09-2012 12:39 PM (11 years ago) (f) Na him sabi stupid boi. Posted: at 12-09-2012 12:39 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
cocoeni at 12-09-2012 12:42 PM (11 years ago) (f) na e money dey talk 4 e body.....passing Posted: at 12-09-2012 12:42 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
dizhadah at 12-09-2012 12:43 PM (11 years ago) (f) this young man Posted: at 12-09-2012 12:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
proly at 12-09-2012 01:01 PM (11 years ago) (f) k Posted: at 12-09-2012 01:01 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ebenizza at 12-09-2012 01:19 PM (11 years ago) (m) davido u re a beef by anouncing what u wear, it didn't even feet u, u re a moron Posted: at 12-09-2012 01:19 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
y-baby at 12-09-2012 01:37 PM (11 years ago) (f) none of my business Posted: at 12-09-2012 01:37 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
JulietPaul at 12-09-2012 01:51 PM (11 years ago) (f) Rubbish and hell fire Posted: at 12-09-2012 01:51 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
If Davido gets Tribal Mark he wil b a twin brother 2 Nollywood actor SANYERI Posted: at 12-09-2012 02:16 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
If Davido get Tribal Mark he wil b a twin brother 2 Nollywood actor SANYERI Posted: at 12-09-2012 02:18 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
yeye dey smell follow this pickin
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 12-09-2012 02:32 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 12-09-2012 02:45 PM (11 years ago) (m) is that boy david into drugsor something, he acts too childish
He's still a child, PU-SSY water is yet to dry on his head na Posted: at 12-09-2012 02:45 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
sexby at 12-09-2012 03:04 PM (11 years ago) (m) All rubbish post here is coming via wireless and bullsh*t radio.... Guy if i know you in person i would've send the blacks for you
Davido is like you don they crazy? how can you wear to watch for hand? ....is that still a fashion?
bros laugh wan tear my brainnn Posted: at 12-09-2012 03:04 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |