Make we do welcome party for u? Who cares?
i know say na pretend u dey do .... if i get u there ee ... i go kiss nonsense comot ur lips Posted: at 29-11-2012 07:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
who be diz madman dacutes do u knw him?
omo ur yeye even pass my own self Posted: at 29-11-2012 07:21 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 29-11-2012 07:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hahaha solid_solid them done free you atlast ? you lucky nor be small, but hope you reach presido rank ? well welcome back ,but anyway still  boo. [/quote Mr Incredible yeye how na .... omo dey just free me like Terry G my bro. ... how ur ministry na? .. i can see that ur yeye don reach part 4 ... nothing do u mr boo Posted: at 29-11-2012 07:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NEWRUMOUR at 29-11-2012 07:31 PM (12 years ago) (m) Old madness
If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354 Posted: at 29-11-2012 07:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nna men ... i don miss una so much yeye ooo ... i dey wish una too much yeye for this december we dey enter oooo Posted: at 29-11-2012 07:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Old madness  [/quote na him sweet pass ... my man ... how ur ministry na? Posted: at 29-11-2012 07:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
how dare you insult an elder of the joke forum?
my man no mind him ... na him make the ministry sweet pass Posted: at 29-11-2012 07:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
my guy ... u too much but i no know u .... anyway how yeye dey do for ur side na?
 see pple lıke obasanjo ı no mentıon name o, na them turn dıs forum to yeye genesıs  . Anyway yeye dey move dem dey follow am sha...
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 29-11-2012 07:50 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
globala at 29-11-2012 07:57 PM (12 years ago) (m) how dare you insult an elder of the joke forum?
steph is like u want me to start collecting tax from u, on this forum, and as for double solid, wen u come back watin u bring for the pple, wen they look after the minstry since u don turn here to church!
Globala is the game!!! Posted: at 29-11-2012 07:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
steph is like u want me to start collecting tax from u, on this forum, and as for double solid, wen u come back watin u bring for the pple, wen they look after the minstry since u don turn here to church!
 the guy brıng tenıs now. U may lıke to change ur own o na sack he take pack am come go select ya own
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 29-11-2012 08:05 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
DaCutest at 30-11-2012 07:53 AM (12 years ago) (f) i know say na pretend u dey do .... if i get u there ee ... i go kiss nonsense comot ur lips
 Trust me u nor wan try am.
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks* Posted: at 30-11-2012 07:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NEWRUMOUR at 30-11-2012 09:08 AM (12 years ago) (m) Yeye too full hia
If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354 Posted: at 30-11-2012 09:08 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NEWRUMOUR at 30-11-2012 09:10 AM (12 years ago) (m) And u yeye solid, u go soon turn to yeye liquid. Bongo
If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354 Posted: at 30-11-2012 09:10 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
globala at 30-11-2012 12:25 PM (12 years ago) (m) meaning that u want him to kiss nonsence comot from that kpomor lips, i know say na too much kiss make that lips be like that!
Globala is the game!!! Posted: at 30-11-2012 12:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DaCutest at 30-11-2012 12:37 PM (12 years ago) (f) mumu! It means he doesn't want 2 get his bones broken...
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks* Posted: at 30-11-2012 12:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
him ministry no get engine
no mind am ... na akpako master him be Posted: at 30-11-2012 01:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 see pple lıke obasanjo ı no mentıon name o, na them turn dıs forum to yeye genesıs  . Anyway yeye dey move dem dey follow am sha... but the report i have shows that ur yeye don upgrade too well .. any way it's good for ur body. Posted: at 30-11-2012 01:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Engremmy at 30-11-2012 01:41 PM (12 years ago) (m) Continue to dey bend lyk crayfish......na u talk Ǻ♍ Ooº°˚ ˚°ºooh! Posted: at 30-11-2012 01:41 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
http://i don try am .... na make we talk how i take do am remain ... Posted: at 30-11-2012 01:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |