FRATERNIZE at 4-12-2012 03:56 PM (11 years ago) (m) Reply |
FinlandGuy at 4-12-2012 03:57 PM (11 years ago) (m) Reply |
Reply |
I'm not wicked as you think but any girl that f.u.c.k up on my side ,i swear i must treat her f.u.c.k up immediately without looking back because some girls are useless.
Nna biko, abeg u, joor, doo, please forgive Sohpie its devil's work abeg. If u touch her with this ur Thunderbolt kind of muscles na die be that abeg of u. Posted: at 4-12-2012 04:01 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vimak at 4-12-2012 04:03 PM (11 years ago) (m) What shuld she do now.. its likely her hubby would throw her out..she needs advice
sophiebaby,can u pls do the advicing.if you were in the position of that girl what would u do? Posted: at 4-12-2012 04:03 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FRATERNIZE at 4-12-2012 04:05 PM (11 years ago) (m) But is a f.u.c.k up check am na ,i swear any girl wey try this nonsense with me hahahahaha God is my witness. Posted: at 4-12-2012 04:05 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
hahahhahahahahahhaaha u wan kill me with laugh ohhhh
Guy u dey here n somebody wan finish Sophie for us, abeg follow me beg am naa, U know say Sophie dey very stubborn Posted: at 4-12-2012 04:05 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 4-12-2012 04:06 PM (11 years ago) (f) Nna biko, abeg u, joor, doo, please forgive Sohpie its devil's work abeg. If u touch her with this ur Thunderbolt kind of muscles na die be that abeg of u.
abeg nobe my story ooo na person own but if he wanna get down the boxing ring.. he shud come out.. i don go village come back
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 4-12-2012 04:06 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 4-12-2012 04:07 PM (11 years ago) (f) I'm not wicked as you think but any girl that f.u.c.k up on my side ,i swear i must treat her f.u.c.k up immediately without looking back because some girls are useless.
u be woman beater.. if u were in her shoes.. wat wud u hv done? u no even get power sef
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 4-12-2012 04:07 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 4-12-2012 04:09 PM (11 years ago) (f) Guy u dey here n somebody wan finish Sophie for us, abeg follow me beg am naa, U know say Sophie dey very stubborn
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 4-12-2012 04:09 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 4-12-2012 04:10 PM (11 years ago) (f) But is a f.u.c.k up check am na ,i swear any girl wey try this nonsense with me hahahahaha God is my witness.
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 4-12-2012 04:10 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
FRATERNIZE at 4-12-2012 04:19 PM (11 years ago) (m) Nna biko, abeg u, joor, doo, please forgive Sohpie its devil's work abeg. If u touch her with this ur Thunderbolt kind of muscles na die be that abeg of u.
Bro no wahala for you i go forgive am . Posted: at 4-12-2012 04:19 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 4-12-2012 04:22 PM (11 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 4-12-2012 04:22 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vimak at 4-12-2012 04:22 PM (11 years ago) (m) But is a f.u.c.k up check am na ,i swear any girl wey try this nonsense with me hahahahaha God is my witness.
oboy pray it will not heppen to you that's all..but if it does you would't do anything more...(ONYE SI NA OBUHIYA OBURUYA OGA EMEGINI?) Posted: at 4-12-2012 04:22 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bro no wahala for you i go forgive am .
Thank you my brother, God bless u for forgiving her. God will give u a wife that will not do that to you in Jesus name, 'cos as our faces are diff. so is our weaknesses. One man's meat is another man's kpomo! Posted: at 4-12-2012 04:25 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
oboy pray it will not heppen to you that's all..but if it does you would't do anything more...(ONYE SI NA OBUHIYA OBURUYA OGA EMEGINI?)
Gbam!!!! Posted: at 4-12-2012 04:26 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Jayjaylove at 4-12-2012 04:27 PM (11 years ago) (m) You cannot handle this alone. You need God to help you. U did d rite thg for not aborting d baby and u were wrong for nt telling him since. Go to his mum if u have good rapport wit her and if he is close to her too. Explain to her, though at first it'll difficult but i trust women have a soft heart. She will follow u and beg her son. Posted: at 4-12-2012 04:27 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
micc at 4-12-2012 04:27 PM (11 years ago) (m) Ok o I have already told him na so what else do u what to hear from me Posted: at 4-12-2012 04:27 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Sophie can u see that the guy is a sweetheart, he has forgiven u. So sweet and romantic, please learn to pet and beg ur hubby o. No be say u go come be love Doctor for net. Posted: at 4-12-2012 04:29 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bettygirls at 4-12-2012 04:30 PM (11 years ago) (f) Posted: at 4-12-2012 04:30 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |