ironlady at 24-04-2009 03:14 AM (16 years ago) (f) . Posted: at 24-04-2009 03:14 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
.
is everytin alrite? Posted: at 24-04-2009 03:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 24-04-2009 03:31 AM (16 years ago) (f) yea Posted: at 24-04-2009 03:31 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
lol, even tom nd jerry symdrom reach here
tom and jerry symdrom?  wetin that one cum mean now? from yellow pawpaw, now na tom you sef dey call me.... i no like all dis kind thing ooo. Posted: at 24-04-2009 09:57 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
scorpion go blow yr head na wit grammar!!!! u dey fear?
 emma jesus, be warn oooo, b4 she "serves you right"!!! Posted: at 24-04-2009 10:02 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
i feel like being alienated .... no idea what to say.....
I'd quot circumiret, circumveniat...U NEVER STOP LOVING SOMEONE, YOU JUST LEARN HOW TO LIVE W/O THEM! Posted: at 24-04-2009 12:03 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
size1 at 24-04-2009 12:09 PM (16 years ago) (m) botom power Posted: at 24-04-2009 12:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i feel like being alienated .... no idea what to say.....
not what your thinking scorpionheart.... you're not alienated... its just a pity you don't understand pigin english.. but all the same, we all are having fun.... right scorpionheart? Posted: at 24-04-2009 01:28 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 01:39 PM (16 years ago) (f) all i need to do is fix u up with all this alimajiri boys here pay them 500 to do d job and u can b sure they are very violent n agressive, just post ur adresss for easy contact on how they can get u kolomental me i dey advice u, u dey form antara for me i b ur mate? i no fit born u? Posted: at 24-04-2009 01:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
all i need to do is fix u up with all this alimajiri boys here pay them 500 to do d job and u can b sure they are very violent n agressive, just post ur adresss for easy contact on how they can get u
kolomental
me i dey advice u, u dey form antara for me
i b ur mate? i no fit born u?
 chieee...  quinzee, quinzee.... na me you dey plan to kidnap abi.... you wan kidnap me, dem demand for money ni.... e no go work for you and your alimajiri boyz... okay, give me your mobile number (hope iphie no dey around oooo), just give your number make i text my address to you.... Posted: at 24-04-2009 01:46 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 24-04-2009 01:52 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 01:58 PM (16 years ago) (f) y should i take excuse from iphie b4 sending those boiz to u? oohhh so u wan join me and iphie head for fight abi? d time wey ur stuborness blind u iphie dey there ehhmn no worry havent u heard this proverb that a stuborn fly follow the corpse to the grave, ur own we go bury u inside ogbuefi am coming let me report u 2 iphie Posted: at 24-04-2009 01:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 01:59 PM (16 years ago) (f) u be real willewille see ur head sef Posted: at 24-04-2009 01:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
y should i take excuse from iphie b4 sending those boiz to u? oohhh so u wan join me and iphie head for fight abi? d time wey ur stuborness blind u iphie dey there ehhmn no worry havent u heard this proverb that a stuborn fly follow the corpse to the grave, ur own we go bury u inside ogbuefi am coming let me report u 2 iphie  aahaha.... me ogbuefi... look nwa-lady, i am get angry easily oooo... but wait oooo, no tell iphie anything ooo abeg, no bring my yarsh outside oooo.... Posted: at 24-04-2009 02:04 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 02:07 PM (16 years ago) (f) iphie na ur babe abi for this naijapals abi? all of them must hear iphie will be the first person to break ur head with pistol just wait for me let me report u Posted: at 24-04-2009 02:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie na ur babe abi
for this naijapals abi? all of them must hear iphie will be the first person to break ur head with pistol
just wait for me let me report u
nne, i take baba God beg you... abeg....  chiee which kind wahala be dis... abeg i no born again oooo... plz. Posted: at 24-04-2009 02:22 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 02:25 PM (16 years ago) (f) u no need to fear Posted: at 24-04-2009 02:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u no need to fear
 u no go tell am again? thank you.... Posted: at 24-04-2009 02:39 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 03:08 PM (16 years ago) (f) i no go tell am on one condition, that u stop misbehaving Posted: at 24-04-2009 03:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no go tell am on one condition, that u stop misbehaving
but i no misbehave with you now... abi e get the time wey i touch you for body ni? why you dey blackmail me now... :'( Posted: at 24-04-2009 03:16 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |