scorpionheart99 at 23-04-2009 03:20 AM (16 years ago) (f) |
ironlady at 23-04-2009 03:47 AM (16 years ago) (f) lolszzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz.....stupid man i liike d mama and d lady got a round ass advertising Posted: at 23-04-2009 03:47 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
LOL......
I'd quot circumiret, circumveniat...U NEVER STOP LOVING SOMEONE, YOU JUST LEARN HOW TO LIVE W/O THEM! Posted: at 23-04-2009 11:30 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hahahaha....  you're doing just fine scorpionheart... OMG.... hahahaha poor dude..... hehehehehehe Posted: at 23-04-2009 11:38 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
 LOL.... CHEERS........!!!
I'd quot circumiret, circumveniat...U NEVER STOP LOVING SOMEONE, YOU JUST LEARN HOW TO LIVE W/O THEM! Posted: at 23-04-2009 11:44 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nice teeth as well.... Posted: at 23-04-2009 03:08 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 23-04-2009 03:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzee4me at 23-04-2009 03:26 PM (16 years ago) (f) it really serves him right but wait a minute this is a warning to all guys wey their eyes no dey c yansh make dem comot their eyes else una go get red eyes dat one na sure banka abi ironlady? Posted: at 23-04-2009 03:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
it really serves him right but wait a minute this is a warning to all guys wey their eyes no dey c yansh make dem comot their eyes else una go get red eyes dat one na sure banka abi ironlady?
na only guys you see warn?  what about the ladies wey dey show all showable for us to see, you know go warn dem.... Posted: at 23-04-2009 03:35 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
quinzee4me at 23-04-2009 03:38 PM (16 years ago) (f) i just dey tell people like u, if u like frown u nose, i hope say u yellow so dat if u get one punch for ur eye with bottle e go red well well, instead wey u go take advice u dey complain Posted: at 23-04-2009 03:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i just dey tell people like u, if u like frown u nose, i hope say u yellow so dat if u get one punch for ur eye with bottle e go red well well, instead wey u go take advice u dey complain
me, yellow pawpaw?  inshort i no need your advice again.... wetin, na by force...  inshort leave am, even if dem take omorogu break my head e no concern you... Posted: at 23-04-2009 03:41 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
iphie at 23-04-2009 04:54 PM (16 years ago) (f) lol, even tom nd jerry symdrom reach here Posted: at 23-04-2009 04:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i just dey tell people like u, if u like frown u nose, i hope say u yellow so dat if u get one punch for ur eye with bottle e go red well well, instead wey u go take advice u dey complain
me, yellow pawpaw?  inshort i no need your advice again.... wetin, na by force...  inshort leave am, even if dem take omorogu break my head e no concern you...  krist u wan fight this kano babe? i pity u oh! u no say u be ma friend! nwayo nwayo oh! Posted: at 23-04-2009 07:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheenor at 23-04-2009 08:13 PM (16 years ago) (m) e dey happen b4 na
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 23-04-2009 08:13 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
e dey happen b4 na
where e 4 dey happen b5? Posted: at 23-04-2009 11:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 what's the fight for?  ? cheers guyz... these post are just for fun/// lolszzzz.... chill..................
I'd quot circumiret, circumveniat...U NEVER STOP LOVING SOMEONE, YOU JUST LEARN HOW TO LIVE W/O THEM! Posted: at 24-04-2009 01:04 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lol leave them na another person post na another person they fight make them come out of computer begin they fight... Posted: at 24-04-2009 01:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HHHMMMMM...... ok......
I'd quot circumiret, circumveniat...U NEVER STOP LOVING SOMEONE, YOU JUST LEARN HOW TO LIVE W/O THEM! Posted: at 24-04-2009 01:24 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
HHHMMMMM...... ok......
DID U SAID HHHHMMMM...I NO SURE SAY U HEAR BROKEN SELF..COS I DON NOTICE U.....NA SO SOO GRAMMA U THEY BLOW.. Posted: at 24-04-2009 03:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
scorpion go blow yr head na wit grammar!!!! u dey fear? Posted: at 24-04-2009 03:12 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |