Lolita is back with a funny new video: If you misssed her earlier videos, click HERE
Types of “London Runs Girls” - The Independent Women: She has money but she wan chop your own - De Tun Up PumPum Gyal: Her self worth is based on her honey potLo - Old Fashioned Woman: With modern day values - Demanding Diva: Her list of demands is longer than river Nile
Keffejude at 23-01-2013 12:53 PM (12 years ago) (m)
any gal dat wants monetary compensation for time spent is automatically a runs gal!!! Abeg lolita tell em. but girls here for London no dey demand money sha ooh na d local 9ja gals bk in Africa u suppose dedicate dis funny reality video to
Posted: at 23-01-2013 12:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
yinkaolu_1 at 23-01-2013 01:49 PM (12 years ago) (m)
Na wa oo, person grandma no dey respect her old age because she dey rub pancake.. na Mary Kay dey deceive this mama nkechi wey she think say she still be girl oo..mcheewwww!
Posted: at 23-01-2013 01:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
this girl fine shaaaa,fine girl no pimpose.but me no fit marry this type because she too fine,all men eyes on her even when they know she is already married.any where i go my mind no go dey with me for diaaa.
Posted: at 23-01-2013 02:12 PM (12 years ago) | Addicted Hero