igure at 28-01-2013 11:12 AM (12 years ago) (m) na wooooo. Really, who will like to live in 9ja?No security, no job and Govt. doesn't care.........Brother..R.I.P Posted: at 28-01-2013 11:12 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 28-01-2013 12:51 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Rihannaaa at 28-01-2013 02:15 PM (12 years ago) (f)
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 28-01-2013 02:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
JulietPaul at 28-01-2013 02:20 PM (12 years ago) (f) Where there's life there's hope. Rest in peace Posted: at 28-01-2013 02:20 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
indie at 28-01-2013 05:56 PM (12 years ago) (f) All of una wey dey naija! what are you waiting for? una no go kill una self? see una mate! just the tot of naija him just turn himself to suya, and u pipl living in naija no wan even faint or fall in to coma?
dont you know that hell fire is preferrable to your country?
OYA! START COMMITTING SUISIDE NOW! ESPECIALLY PIPL WEN LIVE FOR OKOKO AJEGUNLE MUSHIN AND ORILE! OYA! WEY ROPE?
I DEY COME! LAFF WEY I DEY LAFF MAKE ME WAN PISS! THIS IS THE TYPE OF COMEDY /COMIC RELIEF WEY WE DEY FIND FOR GISTMANIA Posted: at 28-01-2013 05:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
indie at 28-01-2013 06:01 PM (12 years ago) (f) na wooooo. Really, who will like to live in 9ja?No security, no job and Govt. doesn't care.........Brother..R.I.P
OK! AGREED1 NO LITE! TRU TRU NO JOB! NO SINGLE FOOD, NO HOUSE NO NOTN! WETIN MAKE I BRING YOU? KNIFE OR GUN OR ROPE? Posted: at 28-01-2013 06:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
indie at 28-01-2013 06:09 PM (12 years ago) (f) No be people live for Nigeria so, Make him go rest in peace na..
POINT OF CORRECTION! I OBJECT! NO BE HUMAN BEING DEY LIVE 4 NAIJA! IT IS GOAT, ALLIGATORS WITH THICK SKIN, LION DEM WEY FIT SUMMERSAULT JUNGLE,!EVEN THE HUMANBEING WEY DEY HERE NO NORMAL. THEY ARE ALL SUFFERING AND SMILING. IMAGINE THE IMPUNITY!
ALL THE NORMAL PIPL DON GO AWAY. SOME ARE EVEN MANAGING GHANA! Posted: at 28-01-2013 06:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
angelfali at 28-01-2013 06:12 PM (12 years ago) (f) R.I P GUY Posted: at 28-01-2013 06:12 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
my friend is like u have experience europe, that guy na God go judge bcos me nor fit judge am....... why he go kill him self 4 europe wey be suffering and simling. Posted: at 28-01-2013 07:42 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
odegbalegu at 29-01-2013 01:39 AM (12 years ago) (m) Rip Posted: at 29-01-2013 01:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
henryco at 29-01-2013 02:35 PM (12 years ago) (m) THAT IS HOW SOME OF US HERE SEE IT,, WHEN THEY WENT TO SEND YOU BACK TO NIGERIA YOU FEEL THEY WENT TO SEND YOU TO HELL,, THANK GOD I HAVE RESIDENT PERMIT,, PEOPLE WITHOUT PERMIT ARE IN RISK YOU CAN BE CONTROL ANYTIME ANY WHERE AND AT ANY PLACE,, EUROPE IS NOT GOOD RIGHT NOW BUT STILL NIGERIA IS NOT A BETTER PLACE TO RETUNE TO,,,, IF YOU LOOK AT THOESE MUSICIAN OR PICTURES OR THOESE NIGERIA FILMS YOU RE DEAD BECAUSE THE REALITY IN NIGERIA IS SUFFREING HARD SUFFREING REAL ONE OO Posted: at 29-01-2013 02:35 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
henryco at 29-01-2013 02:42 PM (12 years ago) (m) SOME PPI NA GARI THEM THEY DRINK BY THIS TIME NOW,, YOU PEOPLE WA LIVE FOR NAIJA KNOW HOW HE BE NOW TOP DEY DRINK GARI EVERY AFTNOON Posted: at 29-01-2013 02:42 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
osarobo62 at 29-01-2013 06:32 PM (12 years ago) (m) All of una wey dey naija! what are you waiting for? una no go kill una self? see una mate! just the tot of naija him just turn himself to suya, and u pipl living in naija no wan even faint or fall in to coma?
dont you know that hell fire is preferrable to your country?
OYA! START COMMITTING SUISIDE NOW! ESPECIALLY PIPL WEN LIVE FOR OKOKO AJEGUNLE MUSHIN AND ORILE! OYA! WEY ROPE?
I DEY COME! LAFF WEY I DEY LAFF MAKE ME WAN PISS! THIS IS THE TYPE OF COMEDY /COMIC RELIEF WEY WE DEY FIND FOR GISTMANIA
 very funny Posted: at 29-01-2013 06:32 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chicco77 at 30-01-2013 02:42 PM (12 years ago) (f) Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 31-01-2013 12:06 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
All of una wey dey naija! what are you waiting for? una no go kill una self? see una mate! just the tot of naija him just turn himself to suya, and u pipl living in naija no wan even faint or fall in to coma?
dont you know that hell fire is preferrable to your country?
OYA! START COMMITTING SUISIDE NOW! ESPECIALLY PIPL WEN LIVE FOR OKOKO AJEGUNLE MUSHIN AND ORILE! OYA! WEY ROPE?
I DEY COME! LAFF WEY I DEY LAFF MAKE ME WAN PISS! THIS IS THE TYPE OF COMEDY /COMIC RELIEF WEY WE DEY FIND FOR GISTMANIA
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 31-01-2013 12:07 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cadanre at 31-01-2013 12:14 PM (12 years ago) (f) Thats weird...he didnt remember that "when there's life,there's hope"
Is hope is 'afterlife'.
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 31-01-2013 12:14 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 2-02-2013 07:08 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 2-02-2013 07:08 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chicco77 at 8-04-2013 07:48 AM (12 years ago) (f) Reply |