Posted: at | |
| |||||
i use super clue 2 bruch e teeth......tinking say na tooth paste............ Reply
| |||||
hahahaha u dey craze oooo....but pls abeg...no remind me on teeth oooo Reply
| |||||
dats me....anyway eyo my post....EYOMENT.... Reply
| |||||
i don c asm already oo...and i don reply na....u go check am na Reply
| |||||
I DON SEND U REPLY SELF..SHARP SHARP...I NO DEY WASTE TIME DAT KIND TIN..... Reply
| |||||
hahahaha.... Reply
| |||||
U FEAR...... Reply
| |||||
fear wetin?? lol...no make me laff oooo Reply
| |||||
U CRY..... Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 30-04-2009 06:16 PM pull down ur bombom pants small..no shake ur yash ooo..or else i go shuk u niddle 4 d wrong place...steady steady.....e no go pain u..... na wen u become doktor agunabere?
| |||||
omatseye i talk am sey u don dey craze! na wen u bcom doctar wey won give ladyb injection to the extent u dey tell her make she pull her pant Replyi talk am for naijapals say u don spoil but none of them believe me anoufia ewuu mee so u wan c ladyb yansh so dat u go broadcast am for naijapals abi? welldone
| |||||
hahahahahaaaaaaaaaaa.....too funny Reply
| |||||
lol Reply
| |||||
lol Reply
| |||||
hehehehe Reply
| |||||
Quote from: quinzee4me on 30-04-2009 07:14 PM omatseye i talk am sey u don dey craze! na wen u bcom doctar wey won give ladyb injection to the extent u dey tell her make she pull her pant i talk am for naijapals say u don spoil but none of them believe me anoufia ewuu mee so u wan c ladyb yansh so dat u go broadcast am for naijapals abi? welldone SUP WILDCAT. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: LadyBig2009 on 30-04-2009 05:52 PM what is if a blonde lady sees a glasswall?? answer: she climbs ontop of it and checks whats behind it..... hahahahhahahahahaha 2.0.
| |||||
Quote from: LadyBig2009 on 30-04-2009 07:19 PM hahahahahaaaaaaaaaaa.....too funny OMG
| |||||
whats that favourtee?? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech