After spending over six months in the US where she went to deliver, actress Mercy Johnson Okojie is finally back home. She returned to Nigeria with her almost four months old baby girl a few days ago. She will return fully to acting next month http://hypearena.com/2013/04/mercy-and-purity-okojie-return-home
Posted: at 19-04-2013 03:33 AM (12 years ago) | Newbie
FinlandGuy at 19-04-2013 02:16 PM (12 years ago) (m)
Quote from: Rihannaaa on 19-04-2013 01:33 PM
How is this breaking news?
Don't mind dem,no bi only breaking new but breaking rumor ,make oyibo woman like Kim,or beyonce,or Shakira come born dia pikin for Abuja make we see,tomorrow we go dey claim say we wise. Our leaders dey carry money from suffering nigeria go oyibo man land go park,masses go stay dey hunger, The ordinary actress and artist wey promote their life go still cary the moni they made from our buying their cds and movies,go oyibo land go pay doctors say dem wan born pikin and our doctors go dey jobless,Africa which way?
Posted: at 19-04-2013 02:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
dlimelite at 19-04-2013 03:25 PM (12 years ago) (f)
Quote from: FinlandGuy on 19-04-2013 02:16 PM
Don't mind dem,no bi only breaking new but breaking rumor ,make oyibo woman like Kim,or beyonce,or Shakira come born dia pikin for Abuja make we see,tomorrow we go dey claim say we wise. Our leaders dey carry money from suffering nigeria go oyibo man land go park,masses go stay dey hunger, The ordinary actress and artist wey promote their life go still cary the moni they made from our buying their cds and movies,go oyibo land go pay doctors say dem wan born pikin and our doctors go dey jobless,Africa which way?
Posted: at 19-04-2013 03:25 PM (12 years ago) | Hero