419ers are spoiling naija's image globally. wetin we go do? (Page 2)

Date: 23-05-2008 12:56 am (16 years ago) | Author: Olakunle Oluwadare
1 [2]
- kinkino at 30-11-2010 11:40 AM (13 years ago)
(f)
who brought the packages for 419????pure 419 is from oyinbo...dey giv dem computer/phone for the business...dey started it....who introduced ATM?Huh? oyinbo....who introduced ID Deft?Huh? oyinbo.....then what ar u talkin about?Huh?Huh??? hav u forgotn dat till today we country ppl sitin on power ar still caryin we money to oyinbo acct....when it reflect...oyinbo will just change add/phone...etc.....den when boys know say na so we oga dem take dey push money...dey begin dey fabricate their own story....dey colet som of d money back.....oyinbo wey b profesional tief tief go agree....mak i tell u poster...dis mata no b we country prob....na coruption 4rm d highest post dey worry we country....though i no dey support d 419 stuff...but instead person go chop me...mak i chopam...i kno send.....

d koko b say mak we ppl wey dey on top do gud 4 we country mak e beta...cos if we country beta...yahoo boys go stop d biz......
Posted: at 30-11-2010 11:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yettyness at 30-11-2010 10:47 PM (13 years ago)
(f)
To be honest if naija didn't have 419 would it still be naija. In italy they are even worse..
Posted: at 30-11-2010 10:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kurupt419 at 1-12-2010 04:08 PM (13 years ago)
(m)
i dey come
Posted: at 1-12-2010 04:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sizzlingsofi at 1-12-2010 07:49 PM (13 years ago)
(f)
419 na clean job , if e easy come try am Grin Grin Grin Grin
Posted: at 1-12-2010 07:49 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Freesmile at 2-12-2010 01:23 PM (13 years ago)
(m)
just passing!
Posted: at 2-12-2010 01:23 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jigaxsol at 3-12-2010 05:14 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: myragonza on 23-05-2008 07:31 AM
they don't cheat ur money nah....leave them alone......
untill de steal ur money first abiii?
Posted: at 3-12-2010 05:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 4-12-2010 04:55 PM (13 years ago)
(m)
Poster you get sense.Who tell you that nigerians are 419. Any african English speaking country today in Europe claimed to be Nigeria when they are caught in illegal stuff or act.Ghana man will claim Niaja,Cameroon will claim niaja,Gambian will claim naija,Liberian man will tell u say him be niaja, sieraloania  man will say him na naija ,when you check statstics,you will find that 70percent of 419ers are not Nigerian citizens but they claimed to be nigerians because they speak english.

You think say na only Nigerians dey do 419;onyibo do 419 pass you self if you no know
Posted: at 4-12-2010 04:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jigaxsol at 4-12-2010 05:27 PM (13 years ago)
(m)
Woooo
Posted: at 4-12-2010 05:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jigaxsol at 4-12-2010 05:28 PM (13 years ago)
(m)
Woooo
Posted: at 4-12-2010 05:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lopez2424 at 4-12-2010 05:38 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  4-12-2010 04:55 PM
Poster you get sense.Who tell you that nigerians are 419. Any african English speaking country today in Europe claimed to be Nigeria when they are caught in illegal stuff or act.Ghana man will claim Niaja,Cameroon will claim niaja,Gambian will claim naija,Liberian man will tell u say him be niaja, sieraloania  man will say him na naija ,when you check statstics,you will find that 70percent of 419ers are not Nigerian citizens but they claimed to be nigerians because they speak english.

You think say na only Nigerians dey do 419;onyibo do 419 pass you self if you

True talk ! onyibo 419 pass us oooo @ poster.
Posted: at 4-12-2010 05:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- onyimau20 at 4-12-2010 05:51 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sizzlingsofi on  1-12-2010 07:49 PM
419 na clean job , if e easy come try am Grin Grin Grin Grin


Okay,i dey come
Posted: at 4-12-2010 05:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jigaxsol at 4-12-2010 06:26 PM (13 years ago)
(m)
Pass me jooo
Posted: at 4-12-2010 06:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 5-12-2010 01:32 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kinkino on 30-11-2010 11:40 AM
who brought the packages for 419????pure 419 is from oyinbo...dey giv dem computer/phone for the business...dey started it....who introduced ATM?Huh? oyinbo....who introduced ID Deft?Huh? oyinbo.....then what ar u talkin about?Huh?Huh??? hav u forgotn dat till today we country ppl sitin on power ar still caryin we money to oyinbo acct....when it reflect...oyinbo will just change add/phone...etc.....den when boys know say na so we oga dem take dey push money...dey begin dey fabricate their own story....dey colet som of d money back.....oyinbo wey b profesional tief tief go agree....mak i tell u poster...dis mata no b we country prob....na coruption 4rm d highest post dey worry we country....though i no dey support d 419 stuff...but instead person go chop me...mak i chopam...i kno send.....

d koko b say mak we ppl wey dey on top do gud 4 we country mak e beta...cos if we country beta...yahoo boys go stop d biz......

MySister Your papa born you well,i dey your back.Poster think say Nigerians na 419.but he forget say 4 na onyibo word,1 na onyibo word and 9 na onyibo word,then who come be 419.If you mingle with onyibo,you go know say them be real deal striker,they no dey slack,na them they teach niaja the real 419
Posted: at 5-12-2010 01:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jigaxsol at 5-12-2010 06:00 AM (13 years ago)
(m)
No coment
Posted: at 5-12-2010 06:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- johnnycious2004 at 20-05-2012 10:31 PM (12 years ago)
(m)
naija is nt dt bad, is jst d situatn of tins
Posted: at 20-05-2012 10:31 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- FinlandGuy at 21-05-2012 01:18 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sizzlingsofi on  1-12-2010 07:49 PM
419 na clean job , if e easy come try am Grin Grin Grin Grin
U be correct girl.
Posted: at 21-05-2012 01:18 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- PoliticxGuru at 20-08-2015 12:32 AM (8 years ago)
(m)
Terrible
Posted: at 20-08-2015 12:32 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]