"Cet on Pant"

Date: 06-07-2009 6:53 pm (15 years ago) | Author: Adesulu James
[1] 2
- at 6-07-2009 06:53 PM (15 years ago)
(m)
E get one boy 4 moi klass wey we dey kall "cet on pant". We dey 4 JSS 2. My anty con give us projct say make we draw goat wey dey chop grass. As all of us no really sabi draw and we won pass we con begin dey "te ya" from our reader. So as anty con begin dey mark, she con ka one boy wey join us "te ya". Anty con beat am well welll. Cet on pant no one chop cane so hin con commot hin book for anty table he con tear the place wey he draw am put commot but the traces say hin "te ya" dey show for second page. He con submit am like dat without any drawing.

As anty con reach hin book, she con ask am say wey hin drawing. "Cet on pant" con look the book like say no be hin own. Anty con vex she con ask am again say wey hin drawing.
"Cet on pant" con look the book again he con say... he be like say the goat don chop finish he don commot"
 Grin Grin Grin Shocked Roll Eyes Roll Eyes Grin

Posted: at 6-07-2009 06:53 PM (15 years ago) | Upcoming
- teeco at 6-07-2009 06:54 PM (15 years ago)
(m)
reading

Posted: at 6-07-2009 06:54 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sheenor at 6-07-2009 07:04 PM (15 years ago)
(m)
out

Posted: at 6-07-2009 07:04 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Toinsauller at 6-07-2009 08:41 PM (15 years ago)
(m)
nice one, took almost a year to understand. gud Grin Grin Grin
Posted: at 6-07-2009 08:41 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmanuel4christ at 7-07-2009 02:48 AM (15 years ago)
(m)
MEHN ME WAY I TALK SAY I LIKE PIGGIN I READ AM FOR ABT HALF HOUR..Grin IS PIGGIN SOOO HARD LIKE THAT TO READ BUT IS SOOO EASY TOO SPEAK OUT..Grin
Posted: at 7-07-2009 02:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 7-07-2009 06:59 AM (15 years ago)
(m)
chie...guy u ar creative...we take u to d next level......keep up d good work ..ok....nice 1..cheers
Posted: at 7-07-2009 06:59 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 7-07-2009 09:58 AM (15 years ago)
(m)
stil Reading

Posted: at 7-07-2009 09:58 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- segxi at 7-07-2009 04:33 PM (15 years ago)
(m)
okay
Posted: at 7-07-2009 04:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 7-07-2009 06:03 PM (15 years ago)
(m)
yes

Posted: at 7-07-2009 06:03 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toinsauller at 7-07-2009 08:28 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: teeco on  7-07-2009 06:03 PM
yes
yes wat!!!
Posted: at 7-07-2009 08:28 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- KleverC at 7-07-2009 09:36 PM (15 years ago)
(m)
hmmmmmmm

Posted: at 7-07-2009 09:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bertona12 at 7-07-2009 09:43 PM (15 years ago)
(m)
naa only cet on pant?what of cent on bra?
Posted: at 7-07-2009 09:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 7-07-2009 11:19 PM (15 years ago)
(m)
lol
Posted: at 7-07-2009 11:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 8-07-2009 12:09 PM (15 years ago)
(m)
hmn

Posted: at 8-07-2009 12:09 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Recoverd at 8-07-2009 01:05 PM (15 years ago)
(f)
Almost a year 2undastnd?
U're gud as 4 me i stil cnt undastnd or mayb i jst dnt wnt 2
cos its 2 embarassn
Posted: at 8-07-2009 01:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 8-07-2009 02:22 PM (15 years ago)
(m)
lol

Posted: at 8-07-2009 02:22 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jessecool at 10-07-2009 02:14 PM (15 years ago)
(m)
headache dey wori me for this one
Posted: at 10-07-2009 02:14 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- teeco at 10-07-2009 03:44 PM (15 years ago)
(m)
go sleep

Posted: at 10-07-2009 03:44 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emmymth at 10-07-2009 03:59 PM (15 years ago)
(m)
come waffi make we teach u hw dem fit write pidgin wey people go grab

Posted: at 10-07-2009 03:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 10-07-2009 04:04 PM (15 years ago)
(m)
lol....

Posted: at 10-07-2009 04:04 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2

Featured Discussions