xikay at 1-08-2009 07:13 PM (15 years ago) (m) Hmm Posted: at 1-08-2009 07:13 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 1-08-2009 08:44 PM (15 years ago) (m) Wetin b dat? Posted: at 1-08-2009 08:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ebemka at 1-08-2009 08:56 PM (15 years ago) (m) Na wa oh! Even pple wey no b virgin dey talk Posted: at 1-08-2009 08:56 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 12:45 AM (15 years ago) (m) Ebemka both you and that man from Gabon think say we no no una. I hear say them wan give una work for www.Pornhub.com Posted: at 2-08-2009 12:45 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na wa oh! Even pple wey no b virgin dey talk
LIke You.....
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 2-08-2009 12:48 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 12:59 AM (15 years ago) (m) Abeg tell am prettyinstinct. See im mouth like virgin the only wey still be virgin for im body na im ear. Posted: at 2-08-2009 12:59 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ceejay58 at 2-08-2009 01:28 AM (15 years ago) (m) abeg make una no spoil me oooo, i still be virgin.... Posted: at 2-08-2009 01:28 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 02:07 AM (15 years ago) (m) Even Ceejay claim virgin after breaking 58 gals Posted: at 2-08-2009 02:07 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Beauti4 at 2-08-2009 06:13 AM (15 years ago) (f) 98% of u men on this topic are full of confusion. i no blame una. Posted: at 2-08-2009 06:13 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 09:41 AM (15 years ago) (m) Beauti4 na you confuse pass us sef you way no fit spell beautiful wan yan us wetin we go do Posted: at 2-08-2009 09:41 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 02:29 PM (15 years ago) (m) Who send you work Gabon this na naijapals.com no be gabonpals.com. By the way Beauti4 is no go fall for you no disturb yaself Posted: at 2-08-2009 02:29 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 2-08-2009 03:52 PM (15 years ago) (m) Ok Posted: at 2-08-2009 03:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 08:11 PM (15 years ago) (m) If beauty de by ya side na im be say you be beast ha ha ha 'beauty and the beast' Posted: at 2-08-2009 08:11 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 08:12 PM (15 years ago) (m) If beauty de by ya side true true na im be say you be beast ha ha ha 'beauty and the beast'. Beauty na VIRGIN. Posted: at 2-08-2009 08:12 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na who tell u say beauti wan fall? ehm watch ur mouth oooooooooh
she dey with me already by ma side
hey are u guyz talkin of ma beauti.nawaaaaaaaa 4 una oooooooo Posted: at 2-08-2009 08:21 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 09:16 PM (15 years ago) (m) You beta remain around the corner wey you bin dey before Gabon the Beast use you do boxing training for next olympics Posted: at 2-08-2009 09:16 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xikay at 2-08-2009 09:43 PM (15 years ago) (m) Checking Posted: at 2-08-2009 09:43 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
myragonza at 4-08-2009 07:35 AM (15 years ago) (f) passing gas
Posted: at 4-08-2009 07:35 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Temmysam at 4-08-2009 02:28 PM (15 years ago) (m) a virgin girl is better. Posted: at 4-08-2009 02:28 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
You beta remain around the corner wey you bin dey before Gabon the Beast use you do boxing training for next olympics
nothin do mi na 4 ur face mi go do d train abi........ nothin happen................but keep away 4rm beauti. thta pure.......... Posted: at 4-08-2009 02:36 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |