Oya Let's Raff: Ajanni and Alabi22 are BACK with their WEEWEECHU!!! (Page 10)

Date: 26-12-2013 3:48 am (11 years ago) | Author: franel
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13
- Aalladinn at 5-02-2014 02:46 PM (11 years ago)
(m)
u dey jealous  Cheesy

no wry , i go give u too wetin u want  Wink
Posted: at 5-02-2014 02:46 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 5-02-2014 03:56 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 5-02-2014 03:56 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 5-02-2014 06:13 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Aalladinn on  4-02-2014 05:06 PM
i don give her belle , she is four month pregnant . so she ave to stay out of una yeye forum for sometimes .

nd remember , i decides for her . am nt expert dat omomarty control  Cool
hehehe na bcos m in love with an angel u hear?  Roll Eyes
Alabi came for check up for my hospital yesterday afternoon and we discovered that na monkey she carry for belle n u dey hia dey claim am say na u give am belle Roll Eyes
Anyways we no tell am sha make she no go kill herself for notn  Roll Eyes we just tell ram make she go home dey chop well well so that ur monkey baby go quickly grow thats all Lips Sealed

Posted: at 5-02-2014 06:13 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 6-02-2014 01:38 PM (11 years ago)
(f)
eeee henn make she come first
Posted: at 6-02-2014 01:38 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 6-02-2014 01:54 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  5-02-2014 06:13 PM
hehehe na bcos m in love with an angel u hear?  Roll Eyes
Alabi came for check up for my hospital yesterday afternoon and we discovered that na monkey she carry for belle n u dey hia dey claim am say na u give am belle Roll Eyes
Anyways we no tell am sha make she no go kill herself for notn  Roll Eyes we just tell ram make she go home dey chop well well so that ur monkey baby go quickly grow thats all Lips Sealed
i bring u sad news ,u just ave to take heart  Cry

i went to find out d condition of ur wife in prison yesterday , dem tel me say dem don rape am die in her cell .
take heart bro  Cry
Posted: at 6-02-2014 01:54 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 6-02-2014 03:46 PM (11 years ago)
(f)
yeye on call
Posted: at 6-02-2014 03:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 6-02-2014 05:56 PM (11 years ago)
(m)
 Cheesy
Posted: at 6-02-2014 05:56 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 6-02-2014 07:31 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Aalladinn on  6-02-2014 01:54 PM
i bring u sad news ,u just ave to take heart  Cry

i went to find out d condition of ur wife in prison yesterday , dem tel me say dem don rape am die in her cell .
take heart bro  Cry
that doctor never still give u brain injection till now
That man don collect bribe  Sad
I go give u myself oya bring ur head Angry

Posted: at 6-02-2014 07:31 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 6-02-2014 09:44 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 6-02-2014 09:44 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Aalladinn at 7-02-2014 12:20 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  6-02-2014 07:31 PM
that doctor never still give u brain injection till now
That man don collect bribe  Sad
I go give u myself oya bring ur head Angry
oya check ur under , u no go c ur tenis  . we dey use am at zeigbo shrine ,
all dem zeigbo paale nd maale dey use am do chewing stick  Grin
Posted: at 7-02-2014 12:20 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 7-02-2014 08:13 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  6-02-2014 09:44 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-02-2014 08:13 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 7-02-2014 09:08 AM (11 years ago)
(f)
no follow them talk Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-02-2014 09:08 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 7-02-2014 09:10 AM (11 years ago)
(m)
k
Posted: at 7-02-2014 09:10 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Aalladinn at 7-02-2014 10:35 AM (11 years ago)
(m)
imbecile , u dey under spell / c how dat yeye dey command u
Posted: at 7-02-2014 10:35 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 7-02-2014 11:16 AM (11 years ago)
(f)
u d mad ni!
go and find ur own family and leave us alone Angry Angry
Posted: at 7-02-2014 11:16 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 7-02-2014 09:19 PM (11 years ago)
(m)
dat hopeless gay boi?
Posted: at 7-02-2014 09:19 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 7-02-2014 10:25 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  7-02-2014 11:16 AM
u d mad ni!
go and find ur own family and leave us alone Angry Angry
huh
I no fit advice my enemy to marry am Sad

Posted: at 7-02-2014 10:25 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 8-02-2014 08:13 AM (11 years ago)
(m)
then
advice your friend to marry him
bingo
Posted: at 8-02-2014 08:13 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- franel at 14-02-2014 04:51 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  7-01-2014 09:00 PM
YOU ACTUALLY SICK FOR SURE
Now listen, let me educate you on what you don't know:
There are three types of man of God:
1) The one that God call
2) The one that calls God
3) The one that call himself to God
So, I am one of the finest among the three. Respect your career and don't try to insult the man of God and his ministry..

Posted: at 14-02-2014 04:51 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 14-02-2014 04:59 PM (11 years ago)
(f)
expert, i just dey c d yeye tins wey u write. but i sure say no b me u dey talk. yeye big headed boy
Posted: at 14-02-2014 04:59 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13

Featured Discussions