Biggest mumu (Page 3)

Date: 12-08-2009 5:38 pm (15 years ago) | Author: just2sexy
1 2 [3]
- teeco at 15-08-2009 08:26 AM (15 years ago)
(m)
this troble wey this Idiot go start I no know when it will be over

Posted: at 15-08-2009 08:26 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ijlove3110 at 15-08-2009 09:46 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: federico on 12-08-2009 06:30 PM
teeco abeg hold just2sexy for me..way my cutlass
you are too funny u know! Grin
Posted: at 15-08-2009 09:46 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- teeco at 15-08-2009 09:49 AM (15 years ago)
(m)
hnnm

Posted: at 15-08-2009 09:49 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 15-08-2009 09:11 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: ijlove3110 on 15-08-2009 09:46 AM
Quote from: federico on 12-08-2009 06:30 PM
teeco abeg hold just2sexy for me..way my cutlass
you are too funny u know! Grin


u don dey trip 4 am? nah married man ohh with 3 kids

Posted: at 15-08-2009 09:11 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- KleverC at 16-08-2009 01:51 PM (15 years ago)
(m)
when voting de finish?

Posted: at 16-08-2009 01:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 16-08-2009 02:26 PM (15 years ago)
(m)
till u tuesday, i go commot am, come announce winner

Posted: at 16-08-2009 02:26 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 16-08-2009 10:27 PM (15 years ago)
(m)
i mean till tuesday

Posted: at 16-08-2009 10:27 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 17-08-2009 09:08 AM (15 years ago)
(m)
passing

Posted: at 17-08-2009 09:08 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 17-08-2009 09:12 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 12-08-2009 05:38 PM
Make unah no kill me ohh.... Running
just2sexy.... shey you sexy sef? na wetin be this nonsesity wey you post so... you put my iphie name join the nonsesity wey you dey constitute abi... find wey clean this yeye thing comot before i clean your name...
Posted: at 17-08-2009 09:12 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 17-08-2009 09:18 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 17-08-2009 09:12 AM
Quote from: just2sexy on 12-08-2009 05:38 PM
Make unah no kill me ohh.... Running
just2sexy.... shey you sexy sef? na wetin be this nonsesity wey you post so... you put my iphie name join the nonsesity wey you dey constitute abi... find wey clean this yeye thing comot before i clean your name...

I wanda weytin they worry the boy

Posted: at 17-08-2009 09:18 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- KleverC at 17-08-2009 09:31 AM (15 years ago)
(m)
moderator

Posted: at 17-08-2009 09:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 17-08-2009 09:35 AM (15 years ago)
(m)
yess

Posted: at 17-08-2009 09:35 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions