Kristiantus at 17-08-2009 08:53 AM (15 years ago) (m)
Quote from: neosha on 14-08-2009 11:14 PM
funny
funny? inshort @poster: wetin be this sef? na which person mama you dey yarn all this yaabis? see ehen, if you no get anything to do, just go find somewhere force yoursef sleep... yo mama; yo mama. abi na wey say make you hate your mama ni?
Posted: at 17-08-2009 08:53 AM (15 years ago) | Hero
funny? inshort @poster: wetin be this sef? na which person mama you dey yarn all this yaabis? see ehen, if you no get anything to do, just go find somewhere force yoursef sleep... yo mama; yo mama. abi na wey say make you hate your mama ni?
Kristiantus at 17-08-2009 09:02 AM (15 years ago) (m)
Quote from: teeco on 17-08-2009 08:58 AM
Quote from: Kristiantus on 17-08-2009 08:53 AM
Quote from: neosha on 14-08-2009 11:14 PM
funny
funny? inshort @poster: wetin be this sef? na which person mama you dey yarn all this yaabis? see ehen, if you no get anything to do, just go find somewhere force yoursef sleep... yo mama; yo mama. abi na wey say make you hate your mama ni?
e dey funny abi? . how person go come here cos of say him hate him mama dey talk rubbish....
Posted: at 17-08-2009 09:02 AM (15 years ago) | Hero
funny? inshort @poster: wetin be this sef? na which person mama you dey yarn all this yaabis? see ehen, if you no get anything to do, just go find somewhere force yoursef sleep... yo mama; yo mama. abi na wey say make you hate your mama ni?
e dey funny abi? . how person go come here cos of say him hate him mama dey talk rubbish....
Kristiantus at 17-08-2009 01:04 PM (15 years ago) (m)
Quote from: teeco on 17-08-2009 09:04 AM
Quote from: Kristiantus on 17-08-2009 09:02 AM
Quote from: teeco on 17-08-2009 08:58 AM
Quote from: Kristiantus on 17-08-2009 08:53 AM
Quote from: neosha on 14-08-2009 11:14 PM
funny
funny? inshort @poster: wetin be this sef? na which person mama you dey yarn all this yaabis? see ehen, if you no get anything to do, just go find somewhere force yoursef sleep... yo mama; yo mama. abi na wey say make you hate your mama ni?
e dey funny abi? . how person go come here cos of say him hate him mama dey talk rubbish....
Na so I see am
so wetin you come do as the generator (sorry general), wetin you do?
Posted: at 17-08-2009 01:04 PM (15 years ago) | Hero