add12 at 24-08-2009 04:51 PM (15 years ago) (m) just2sexy u want Posted: at 24-08-2009 04:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 24-08-2009 04:52 PM (15 years ago) (m) oboy na wetin na here you wan come sale your grand mam
Posted: at 24-08-2009 04:52 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
add12 at 24-08-2009 04:56 PM (15 years ago) (m) shabi him say him be just2sexy na Posted: at 24-08-2009 04:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 24-08-2009 08:14 PM (15 years ago) (m) wetin dey happen na?shey all of una neva gree
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 24-08-2009 08:14 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 24-08-2009 08:22 PM (15 years ago) (m) gree wetin?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 24-08-2009 08:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 24-08-2009 08:24 PM (15 years ago) (m) u wan fight?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 24-08-2009 08:24 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 24-08-2009 08:30 PM (15 years ago) (m) yes
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 24-08-2009 08:30 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 24-08-2009 08:34 PM (15 years ago) (m) ok wait.............gbish gbish gbam gbam gbum gbum boombam.......ahahahaha ur mouth don swell na
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 24-08-2009 08:34 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahah is that blood in ur mouth na who punch u like this na .......xter na u punch jsexy so tey blood dey gush from his mouth
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 24-08-2009 08:36 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 24-08-2009 08:40 PM (15 years ago) (m) i wan kill am finally
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 24-08-2009 08:40 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
make i beg on his behalf ,,...u know say the guy get one nagging wife.....
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 24-08-2009 08:43 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 24-08-2009 08:46 PM (15 years ago) (m) ok i don leave am now but warn am make he no dey maska yarn
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 24-08-2009 08:46 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
teeco at 25-08-2009 09:25 AM (15 years ago) (m) wetin dey happen na?shey all of una neva gree
who go gree as the guy ugly na so him grand mam go dey ugly
Posted: at 25-08-2009 09:25 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 25-08-2009 11:00 PM (15 years ago) (m) teeco wetin dey do u?why u go re-edit my post
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 25-08-2009 11:00 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ironlady at 26-08-2009 07:26 AM (15 years ago) (f) hmm... Posted: at 26-08-2009 07:26 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
nickyvil at 26-08-2009 07:47 AM (15 years ago) (m) NA WHA OO Posted: at 26-08-2009 07:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 26-08-2009 07:48 AM (15 years ago) (f) say dat again babii Posted: at 26-08-2009 07:48 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheenor at 26-08-2009 08:10 AM (15 years ago) (m) un
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 26-08-2009 08:10 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 26-08-2009 09:11 AM (15 years ago) (m) teeco wetin dey do u?why u go re-edit my post
who tell you
Posted: at 26-08-2009 09:11 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hmmmmmmmmm...person don fight here for finish hope say no head is loss.................
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 26-08-2009 12:33 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |