Who else can rock a see through lacy skirt? No one but Rihanna. She stepped-out last night in this sexy ensemble admist reports Drake dumped her (which I don't believe) Who likes the look? More below
emmyemmy at 22-03-2014 05:29 AM (10 years ago) (m)
dis Rihanna self,e be like say man never treating you with Dick,that's why u dey show sexy pant every time,if our Aboki's don treating you with large Dick na jeans pant and iron trouser's u go dey wear.
Posted: at 22-03-2014 05:29 AM (10 years ago) | Upcoming
kingcalors at 22-03-2014 06:31 AM (10 years ago) (m)
She use style dey seek for attention of any likkle boy like Chris Brown, who would be attracted to her 'okija shrine'. Guys beware, if any guy enters there, no coming out. You'll be caged for life. Me, i jump and pass
Posted: at 22-03-2014 06:31 AM (10 years ago) | Gistmaniac
odimajorr at 22-03-2014 08:29 AM (10 years ago) (m)
Why all of una de criticise Rihanna? What of our naija babes.? Devil don enter our naija babes pass you rihanna. Naija babes go show us the real tin. All dis one wey u the do na wash. Show us the real tin or make you waka far.
Eminem
Posted: at 22-03-2014 08:29 AM (10 years ago) | Upcoming