Posted: at | |
| |||||
Heheheheheheh! Oga zei.. Na she d chop that tooth pick? ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
dem dey pursue u? Reply
| |||||
dem dey pursue u? Reply
| |||||
alabi.... wetin rakelly give u wey u chop? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
na wetin u giv her na im she chop remain 4 me wey I con chop Reply
| |||||
the way u dey una dey talk some shi't nowadays.....I dey fear say one day una go join hand rape person for hia......I never give her dat kind thing wey dey push person like dat ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
dat babe must be a rapist ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in
| |||||
And you must be a victim ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
And you must be a victim ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
really?....but why? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
jossy- I no dey 4 dat rape nonsense. even Rakelly wey dey talk no get d mind Replyzeigbo- u yeye ooo? francischi- thank u 4 dat answer wey u giv zei
| |||||
That means you d rape am nah.. D truth don d come out. Zeigbo but why? ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
alabi I no trust any body hia for dat kind thing ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u no trust urself sef, so how u go take trust anyone? Reply
| |||||
Cos em yeye ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
really....but why? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
i don't noo ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in
| |||||
so u no no? ok continue Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 8-07-2014 05:01 PM no mind dat boy....he no know say na dat gum wey u dey smoke na im run u mad.....but e be like say the boy like ur kind of craze,, cuz dat ur craze na government apprroved if you see jossy for road u no go ever know say he craze for head even the madness experience wey he get for head if they carry am go lab they no go get result cos they will find it difficult to know the amount of compounds that form his madnessHis own craze no dey wear dirty clothe na wetin dey make pple dey confuse be that but let him talk, na for there people dey look im face say oh boy,,, na who talk now EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
Court Rules FRSC Cannot Penalize Vehicle Owners For Faded Number Plates
Woman Sets Controversial Record By Sleeping With 1,000 Men In 24 Hours (Video)
Kano Anti-Corruption Commission Chairman Arrested Over Alleged N4 Billion Fraud Case
JUST IN! Entertainment World Suffers Another Lost As Popular Musician, Mukaila Senwele Is Dead
Ex-CSO, Major Seun Fadipe Reveals How Abacha Evaded Planned Abduction in Enugu In 1997 (Video)
Nigerian Army Soldier Allegedly Abused By Senior Officer in Taraba (Video)
It’s An Offence To Refuse Officers Entry, Exit From Your House"— Delta Police PRO, Bright Edafe
How Lagos Woman, Ngozi Igbonekwu Conspired With Son to Beat up Her Husband
Why I Dumped Acting - Veteran Actress Bukky Wright Returns To Nollywood After U.S. Career Shift
Girlfriend Of 6 Years Weds Another Man After Boyfriend Refuses To Disclose His Earnings