i b flirt, expecially in naija parties Posted: at 12-07-2008 09:27 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Vixenx at 12-07-2008 09:54 PM (16 years ago) (f) lol... Posted: at 12-07-2008 09:54 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i can count how many times wey i don post for my forum...lol but yeah I be big flirt and i no shame bcos of dat... I be smart one too.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 12-07-2008 10:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Vixenx at 12-07-2008 10:52 PM (16 years ago) (f)  , imagine the two of you at a naija party..it be like a flirt zone or something.. Posted: at 12-07-2008 10:52 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Honestly i rarely go to naija parties unless they have different kind of dishes for me to eat....
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 12-07-2008 10:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Vixenx at 12-07-2008 11:00 PM (16 years ago) (f) I hope it ain't what i'm thinking..lol Posted: at 12-07-2008 11:00 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I hope it ain't what i'm thinking..lol
lol... no..lol i dey talk about real food... different kind. lol
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 12-07-2008 11:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no b just food i dey look for, i b flirty man the call me flirtelious Posted: at 13-07-2008 01:06 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 13-07-2008 02:26 AM (16 years ago) (f) i b flirt, expecially in naija parties
ahhhhh,cos u go see different chikala,abi. Posted: at 13-07-2008 02:26 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
yes o, u naija girls the keep me out of akatas hand Posted: at 13-07-2008 02:45 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 13-07-2008 02:49 AM (16 years ago) (f) lol.safety purpose. Posted: at 13-07-2008 02:49 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
nah which safety now Posted: at 13-07-2008 02:50 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 13-07-2008 02:53 AM (16 years ago) (f) if u dey naija girls hand,u dey safe.abi i lie.lol Posted: at 13-07-2008 02:53 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
noo b lie o, with type of force the come with it, u no fit escape Posted: at 13-07-2008 02:56 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Wan2et at 13-07-2008 10:23 AM (16 years ago) (m) You can never be as close to your friends as when you were single when you have got a girl friend. Posted: at 13-07-2008 10:23 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lol Posted: at 13-07-2008 11:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gentility at 13-07-2008 02:17 PM (16 years ago) (m) if u dey naija girls hand,u dey safe.abi i lie.lol
i no subscribe to that yan wey say u dey safe for naija shawty hand. kai, gaskiya i no think u right Posted: at 13-07-2008 02:17 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 13-07-2008 02:22 PM (16 years ago) (f) if u dey naija girls hand,u dey safe.abi i lie.lol
i no subscribe to that yan wey say u dey safe for naija shawty hand. kai, gaskiya i no think u right then come my hand,cos u go see safety.real one.lol Posted: at 13-07-2008 02:22 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
if u dey naija girls hand,u dey safe.abi i lie.lol
i no subscribe to that yan wey say u dey safe for naija shawty hand. kai, gaskiya i no think u right then come my hand,cos u go see safety.real one.lol  lol i think he don already start.. wit confession...  na u say make he come ooo lol Posted: at 13-07-2008 03:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Vixenx at 13-07-2008 03:11 PM (16 years ago) (f) A Flirt!!! Posted: at 13-07-2008 03:11 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |