lol.in case u no kn,i don win plenty metals for naija .so ,am the fastest runner.lol
yea i'm sure you've won too many metal plates for naija. thanks for saving your momsi some money for buying plates wey una dey eat from. oh no,i meant "medal".u dey kolo.lol. lol... kolo no be your middle name? :-) u wish.u lik to yap,abi.if i yab u,i swear u go cry.lol. Ahhhh!!! I can see you're shedding tears already... wey momsi dey, make she cum wipe tears off her pikin eyes b4 im go turn to blood...
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 8-07-2008 02:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 8-07-2008 02:52 AM (16 years ago) (f) kolo worry u.trustme,i can handle u ma self.lol.u need sum lesson. Posted: at 8-07-2008 02:52 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
kolo worry u.trustme,i can handle u ma self.lol.u need sum lesson.
what kind of lesson? Igbo lesson or hausa lesson, which one?
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 8-07-2008 02:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol flirting is the best thing to do wen u single, thats wat i do man Posted: at 8-07-2008 02:56 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 8-07-2008 03:00 AM (16 years ago) (f) kolo worry u.trustme,i can handle u ma self.lol.u need sum lesson.
what kind of lesson? Igbo lesson or hausa lesson, which one? lol.i no fit teach u naija languages cos i no sabi speak.lol Posted: at 8-07-2008 03:00 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 8-07-2008 03:02 AM (16 years ago) (f) @typicalman84,hey i got o go to bed see ya later.lol Posted: at 8-07-2008 03:02 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
@typicalman84,hey i got o go to bed see ya later.lol
Aiight babygirl... dream about typicalman84 aiight!!!
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 8-07-2008 03:04 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lucychizzy at 8-07-2008 05:22 AM (16 years ago) (f) Reply |
onyin at 8-07-2008 05:22 PM (16 years ago) (f) @typicalman84,hey i got o go to bed see ya later.lol
Aiight babygirl... dream about typicalman84 aiight!!! nightmare!!!!!!!!!!!!!!!!.nightmare!!!!!!!!!!!!!!!!!!.yawa,i beg i no want nightmare.lol Posted: at 8-07-2008 05:22 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vincenice at 8-07-2008 05:27 PM (16 years ago) (m) just passin by Posted: at 8-07-2008 05:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 8-07-2008 05:29 PM (16 years ago) (f) nice to meet u.lol. Posted: at 8-07-2008 05:29 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Vixenx at 8-07-2008 06:25 PM (16 years ago) (f) @typicalman84,hey i got o go to bed see ya later.lol
Aiight babygirl... dream about typicalman84 aiight!!! someone must've snucked into my dreams last night.... Posted: at 8-07-2008 06:25 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 8-07-2008 06:53 PM (16 years ago) (f) @typicalman84,hey i got o go to bed see ya later.lol
Aiight babygirl... dream about typicalman84 aiight!!! someone must've snucked into my dreams last night....  lol.typicalman i suspect u.lol. Posted: at 8-07-2008 06:53 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
lucychizzy at 8-07-2008 08:13 PM (16 years ago) (f) maybe he is a ghost or vampire run 4 ur lives Posted: at 8-07-2008 08:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 8-07-2008 08:16 PM (16 years ago) (f) lol.ah chizzy no kil me .lol Posted: at 8-07-2008 08:16 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Vixenx at 9-07-2008 02:01 AM (16 years ago) (f) Where is he anyway?..kai..i gotta stop viewing that pic of his b4 my boo catches me. Posted: at 9-07-2008 02:01 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 9-07-2008 02:09 AM (16 years ago) (f) lol.i guess he has ran away,cos i hamma him.yeye boi.lol Posted: at 9-07-2008 02:09 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
i was found guilty for flirtin to muc so i was charged to see months in relationship. i will appeal after 3 months :'( Posted: at 9-07-2008 03:19 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nvixen, onyin... who dey look for me? I'm here now my babes... How una dey. Did yo miss me?
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 9-07-2008 04:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
maybe he is a ghost or vampire run 4 ur lives
it only takes a ghost/vampire to recognize one.. chizzy i raise eyebrow 4 you.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 9-07-2008 05:06 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |